Loading video...
Video Failed to Load
Omoh so na Saidaboj dem dey study for school now? 🧎♂️
10 Comments

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 year ago
The kind of content we need in this country 🇳🇬😂 Every thing she said is 💯 over 💯!!!!

MR. GENZ1 year ago
This should be sent to all the schools in the whole Nigeria. God bless her and the teachers

Ibukun Tayo Daniel1 year ago
Did the young lady lie?

Ebugod1 year ago
Tears of joy dey comott for my eye... if I tell una say Saidaboj don spoil my girlfriend una no go believe me 😓😥

YOUNG MOOCH 💀🖤 $QBX1 year ago
See evidence .. incase you need to prove am for court sha

Ade '🟣 $1 year ago
Nope,she’s a case study to youngins. Why not just praise the presentation of the kid.

Bhadboi Aruson1 year ago
People should please tag @Saidaboj_ massively on this post I need to see how she will counter this since she always have a reply for everything

SlickyReplies1 year ago
Damn slaps hard!!!

Moving gist1 year ago
She go learn new things

Kay1 year ago
If I be the saidaboj I no go come social media again dem finish her finally 😂
