Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh! Some people just get one kind mind sha! 😭😭
33 Kommentare

Omoh, I no fit take this kain risk, na easy win for my village people

If he fall now, them go blame devil😂😂

This view is 💣

No lies 😂

When the camera man still hates you for dating his girl

Me wey my eye they quick do Viiiaaam viiaaaam, 2 seconds everywhere don red

And the place is slippery oh, omoh if na my me na my village people go just finish the dance, see easy work for dem 😂

Men will always be men 😂

Looking at this video alone is turning my eyes 😭

Shit!!!!!

Harmless pranks are always Amazing 🤣🤣🤣

Nothing good comes Easy! So why pity for him?🙄😒 If him fall,it’s all part of the hustle.

Omo 😂 any single 5. Step background E don go 😂

Something they can use Chroma to create, ignorant if small breeze…..

When the devil wants to deal with a man, he first makes him foolish.

I first think say na TG Omori

We no too get people wey dey fix bone for this Country sha, even if e Dey.. e dey too expensive. Make he continue sha

If he fall, wetin he go talk say e chop, abi na vfx?

The Camera man na God fearing man

where did he put the camera to achieve the video?

Aje all it takes is a push

Why is my heart beating for a decision someone made for himself? Haaa people get mind oh and trust easily dammmnnn

41-44 36,000

Na Hunger, you really don't know what hunger can cause

The way I was scared for him while watching the video 😂

If this is not AI , then this guy is definitely playing with the devil’s breasts 🤞 I can’t even watch

NA AI JOOR

Make no body come disturb my tl with RIP o. Abeg, I don talk am already

Very risky o

That kind mind 😂

Normally life don tire many people dem just Dey package am ni but de cameraman dull sha any small mistakes lasan he go explain tire 😂😭

That satan guy will soon add him to his skit

This one has spare lifee
Ähnliche Videos
Omoh, how people dey know say dem get this kind talent ?😭✨🖼️
Oyindamola🙄
684,199 Aufrufe • vor 1 Monat
