Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh! The matter go far sha 🙂↔️
30 Yorum

People wey dey play efootball go understand. Life just be like Konami scripting, if e favor you e go be like say you bribe God and if the scripting no favor you no matter how good your strategy or plan is e go just hard and futile

Life doesn’t give a fair balance no matter how good of a person you are.

Summary anyone?

My prayers for this bro But the fact still remains “No do pass your self” Peace ✌️

I don’t want to listen

Truly life is hard but a man that stays with God will always have his way there’s something God does that even scientist can’t prove , GOD works mysteriously . You can go days without having food in your plate but yet you’ll still feel satisfied find God and surrender it all

Omo life go really humble you

Swears .. we dey try life hard but who cares kwanu

Oboy I no go lie Ooo , I don tire. Those bad boys, we were advised to stay away from then ,,, have succeeded and left all of us the good boys behind,,, what’s really wrong ? I’m tired 😒

Why life no go beat you 10-0 you never blow you dey wear nose ring braid hair,your helper go dey fear you sef.

Cooked up stories just to appeal to people’s emotions

😭😭😭😭😭😭

Omohhhh! God is our support

Ok

Life no get mate o

The restaurant was built so well

E go far, truly👌

Christians can relate more with the Help of God.

Life hard ooo But real ones make it sweet

Life is so hard 😩

I no lie for you this one touch me too e get one girl she no get family I open shop for her 2023 baba last year I had financial crisis Due to cryto market crash I was low on funds omo I no fit feed even people wey I know go see me Dey laugh it was hard mhen people really suffering in this country oo is really very hard without support

Who fit summarise am for me

Data don cost alaye cry fast fast abeg

Them Dey do brain Dey hot for secondary school??

Hard truth is:- God will bless u even when you least expect it he’ll come through for u

It is well Pls fb

Who fit summarize am

Life hard ooo 😭😭😭

Omor the matter long

Grow ass man putting on camera and start crying You Dey fine person way wen fuck your yansh 😂😂
