正在加载视频...
视频加载失败
Omoh, things are happening 🫨😭
10 条评论

Ben Ja Min💸🇳🇬1 年前
@Teeniiola Two of una dey craze…. Refund my data jooor!😭😭😂😂😂

HIGHTRUST1 年前
@Teeniiola Sorry 😂

𝐍𝐞𝐫𝐨𝐛𝐨𝐢 👑1 年前
@Teeniiola Head they pain you and the girl 😩😂

PAYP£R1 年前
This one no fit blow nau 😂

BIG REY1 年前
You will not blow , as you made my heart do gbimgbim walai you will not blow Mtcheeeew

Oladayo Oko Iya Yin 🙏❤️1 年前
I get 500k for you very urgently if you fit find and beat this people for me 🫵🏽

SABI GIRL🦚1 年前
I feel like a fool😭😭😭

𝓔𝔁𝓬𝓪𝓵𝓲𝓫𝓾𝓻1 年前
Dem swear for una? 😂

Jalingos🦦1 年前
E no go better for you oo

Aceondat👾🇧🇪🇧🇪1 年前
If no be say the song no bad I for find una come 😂😹💔
