Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omoh, things are happening 🫨😭
498,929 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Ben Ja Min💸🇳🇬vor 1 Jahr
@Teeniiola Two of una dey craze…. Refund my data jooor!😭😭😂😂😂

HIGHTRUSTvor 1 Jahr
@Teeniiola Sorry 😂

𝐍𝐞𝐫𝐨𝐛𝐨𝐢 👑vor 1 Jahr
@Teeniiola Head they pain you and the girl 😩😂

PAYP£Rvor 1 Jahr
This one no fit blow nau 😂

BIG REYvor 1 Jahr
You will not blow , as you made my heart do gbimgbim walai you will not blow Mtcheeeew

Oladayo Oko Iya Yin 🙏❤️vor 1 Jahr
I get 500k for you very urgently if you fit find and beat this people for me 🫵🏽

SABI GIRL🦚vor 1 Jahr
I feel like a fool😭😭😭

𝓔𝔁𝓬𝓪𝓵𝓲𝓫𝓾𝓻vor 1 Jahr
Dem swear for una? 😂

Jalingos🦦vor 1 Jahr
E no go better for you oo

Aceondat👾🇧🇪🇧🇪vor 1 Jahr
If no be say the song no bad I for find una come 😂😹💔
Ähnliche Videos
Things are happening 😳😳😳😳 Let's be careful out dia guys 😭😭😭
XENDER 💪💪💪
1,896,368 Aufrufe • vor 1 Monat
