Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omoh, things are happening 🫨😭

498,929 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Ben Ja Min💸🇳🇬
Ben Ja Min💸🇳🇬1 год назад

@Teeniiola Two of una dey craze…. Refund my data jooor!😭😭😂😂😂

Фото профиля HIGHTRUST
HIGHTRUST1 год назад

@Teeniiola Sorry 😂

Фото профиля 𝐍𝐞𝐫𝐨𝐛𝐨𝐢 👑
𝐍𝐞𝐫𝐨𝐛𝐨𝐢 👑1 год назад

@Teeniiola Head they pain you and the girl 😩😂

Фото профиля PAYP£R
PAYP£R1 год назад

This one no fit blow nau 😂

Фото профиля BIG REY
BIG REY1 год назад

You will not blow , as you made my heart do gbimgbim walai you will not blow Mtcheeeew

Фото профиля Oladayo Oko Iya Yin 🙏❤️
Oladayo Oko Iya Yin 🙏❤️1 год назад

I get 500k for you very urgently if you fit find and beat this people for me 🫵🏽

Фото профиля SABI GIRL🦚
SABI GIRL🦚1 год назад

I feel like a fool😭😭😭

Фото профиля 𝓔𝔁𝓬𝓪𝓵𝓲𝓫𝓾𝓻
𝓔𝔁𝓬𝓪𝓵𝓲𝓫𝓾𝓻1 год назад

Dem swear for una? 😂

Фото профиля Jalingos🦦
Jalingos🦦1 год назад

E no go better for you oo

Фото профиля Aceondat👾🇧🇪🇧🇪
Aceondat👾🇧🇪🇧🇪1 год назад

If no be say the song no bad I for find una come 😂😹💔

Похожие видео