Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh, things dey sup oo 👀😳
11 Yorum

Israel Usulor Stories1 yıl önce
Pure content. So, someone came to plant juju in your compound and you were just there watching and capturing with your phone. You did not come out to catch the person? Mtcheew

deejay1 yıl önce
Person wey dem go tear slap make e comot that place wetin e Dey find for person compound 🌚 even tho na content

miracle kayode1 yıl önce
Nothing una no fit do to trend 😂

Solar Heavy1 yıl önce
- All I Knew

Dark cookies 🌚😈1 yıl önce
This one na Africa magic Igbo

Shugar1 yıl önce
They’re practicing Noollywood

GEEGA RESOURCES1 yıl önce
The lengths people go to chase clout is alarming

Musty_harun1 yıl önce
Person no fee act movie for this Nigeria again

Abbie🤎👜1 yıl önce
lol Africa magic Yoruba

KIDDY1 yıl önce
Here resemble Facebook for una eye Abi

AMARA1 yıl önce
Your village people wahala, e no concern us 😂
