Loading video...
Video Failed to Load
Omoh! This guy strong oh, he break coconut with just him bare hands ๐๐ณ
11 Comments

President Eniola Daniel1 year ago
Break coconut and water no come out ๐

American Stories Network1 year ago
Only the strong survive. ๐ช Who will conquer the challenges and rise to the top? Tune in and find out! #SurvivingMann #UltimateCompetitor #NavySEALs #SpecOps #TacticalTraining

๐ธb๐๐ซ๐ซ1 year ago
Fake joor,why was there no water in the coconut. Baba don do cut and join video๐๐

TENIOLA1 year ago
You sure ๐

Bunny ๐ฐ1 year ago
The coconut Wey don get breaking mark before

AlayeNG1 year ago
Na this same hand this guy go use squeeze e babe breast?

โฑ1 year ago
Who drink the water?๐

AMARA1 year ago
Something wey he don hit for ground lol

Chioma1 year ago
So water no Dey inside coconut again abi?

Jaynepha ๐1 year ago
Nah you buy the coconut for am or nah you give am the coconut? No make me vex. No be only strong

TENIOLA1 year ago
No vex ๐
Related Videos
Omoh this guy sabi english like this and he dey do conductor ๐ณ
TENIOLA
472,070 views โข 1 year ago
