正在加载视频...
视频加载失败
Omoh! This guy’s analysis go make you understand all the updates from Verydarkman’s interview so far! This Mohbad matter no be small one at all 👀🧎🏿♂️
11 条评论

Remaining part

First of all Mohbad is a stupid boy Sorry to say How u go buy land put your babe mother name Who knows if it was because of the property wummi killed him cos am sure she is the one Thr father too come go bury am on time So they go fit drag property Bro hold dat bitch

From the first day wey wunmi post On her IG I know something is fishy going down

Build your influence on the world's digital town square.

This wereyy don dey trend lately, Immunizer abi wetin be dat hin name, he’s trying really. 💯❤️

Mohbad’s death is really shrouded in mystery… But Wunmi knows a lot about it. She’s d grand suspect..

What happen that Sam Larry was bullying moh bad at that time. Be wetin me wan know, Because there must be a reason for that bullying

At this point, I’m honestly glad VDM brought Mohbad’s case back online.

🫢 This breakdown na eye-opener, wahala no dey finish o!..

40-46 40,000

So sad Mohbad really suffer o Chai
