正在加载视频...
视频加载失败
Omoh this is so embarrassing 😭😭
59,052 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
36 条评论

Who be this Eleko bitches 😭😂😂😂

For 2026 😂

Wetin some girls de use sleep nah wetin them wear come party 😭😂

Is it a pajama fashion parade 😂

Koyemi 😂

I never shame like this before

Shame Dey catch me😭

It's not embarrassing, they're in a different world so let them enjoy their time 😂😂

If una still dey date kinbabe una life don spoil

What’s happening here

Nah this one wey Dey turn around I no really understand sef 😂 If you check am well Nah from Benin dem come from

Screams “low quality baddies” 😭

As youths no be life we dey live for this country.

It’s not embarassing. That’s all they can afford and have access to, we need to understand that others just want to enjoy and find joy in the little things.

Dem do Wetyn their power reach u say it’s embarrassing!! No go tell push babes go do OS oo relax

They don’t know it’s pajamas?

Ibadan girls 😂😂😂😂with wahala

@_beefrosh e sure me die say na inside Ibadan be this. 😂😂🤣

That 1st girl need Therapy 😂

Maybe that’s the actual concept they were trying to achieve. It’s not like ladies haven’t come out in more nighttime bedroom clothing like lingerie and on several occasions, birthday clothes 😜

Sha no go date who go disgrace you

Nah everything Dey embarrassing to una Let people have fun, atleast that’s what they can afford Life is too short

@thatgirlFunkky see your sister Ibadan girls will never disappoint

Happiness is free mehn 😂

For 2026

Eye no turn celebrant

Na night party

😭😭😭😭

This ones are Gen F…. 😂

Na ikd be this na 🥲

Na Delta be this, nothing wey u fit tell me 🤣🤣

For 2026 oo

Omoh 😭 I’m speechless

Why are they wearing the same trousers?

😁😁😁

And I am laughing … why am I ? I don’t know , but the laugh Dey flow naturally …
