Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, This one pass me o 🙆🏼♂️
11 Comments

As it should be. Na normal prayer wey everybody suppose say Àṣẹ to. Na because no be we he happen to make us think say na small thing.

this one is truly a vibe

It’s just so sad that betrayals are around us. A outsider can never set us up.

He Dey shepe and he Dey collect coin join 😂 Shey the gods go take am serious like this

Ase Edumare, so shall it be.

This man went through a lot but decided to keep it silent because it was buhari regime but now he can talk cause he is not there anymore Moral lesson : We all need to know who we call friends No friend is too close to express your secret beware

So shall it be📌 From Tinubu, Buhari and co Ogun na him go kpai dem and all their generation

As it should be. Evil lot. Ase wa.

If we are a serious nation there’s no Fulani that’s supposed to enter that aso rock again. People forget so fast do y’all know the amount of people herdsmen killed during Buhari tenor millions of people. Kidnapped and killed. We forget so easily. Fulani agenda is bad.

Me way no hear wetin him dey talk make I mind my business dey comment nønsênsé 😂😂

People wey joy wan finish 😂em say idunu oni jé ti won😂😂
Related Videos
Sensitive content
Omoh this one pass me o 😭😭, I first think say na skit 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
521,947 views • 1 year ago
Sensitive content
Omoh, I first think say na content o 🙆🏼♂️🧎🏻♂️➡️💔
Oyindamola🙄
566,230 views • 1 year ago
