Loading video...
Video Failed to Load
Omoh una don dey carry this content thing go another level oo 😭
9 Comments

Yahwehs Rare Unique Masterpiece1 year ago
I nearly see yansh 🫢

Lola1 year ago
you get room, and you go sleep under coconut tree.. which coven you belong?

Him1 year ago
This one no be madness?, because tell how person go get house choose to sleep outside , not just outside ohh under treee 😂😂😂💀

WORK HARD PLAY HARDER 20251 year ago
Nawa! Abeg any good graphic designer in the building? I got some $ for you if you can represent my ONWA DECEMBER single in an artwork

President Eniola Daniel 🫡1 year ago
Why this??? B

iamwisdomboi🥶💙1 year ago
This one 😊

Abdullahi damilola1 year ago
This is not context na… Nigerians and rubbish act

Wizkidback👑🦅❤️1 year ago
After this make Allah just forgive all my sins 😞

makavelliddon1 year ago
A woman who does wash her puna after Urinating na proper Turn Off
Related Videos
3:10
Sensitive content
This guy don go do another Koto aye content Omoh 😭😭😂 🦅
Oyindamola🙄
530,191 views • 1 year ago
1:53
Sensitive content
This wig girl don finally carry her wig go meet IG content creator Mariam Oyakhilome…. Omoh, dem go too milk this girl😭💔
Oyindamola🙄
315,529 views • 20 days ago
