Loading video...
Video Failed to Load
Omoh whatโs even going on? Ee don turn war like this oo ๐ง๐ฟโโ๏ธ
11 Comments

This girl is so funny๐ you get juju to make person run madโฆ.. but you no get the one to make you rich

Make she dey whine ๐ ๐

๐ช Merica, we're taking it back. ๐ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โ T's for Trump here:

Omo, this one ehn, na still soap ingredients she be. She dey mร d

Omo no be every girl dem Dey cheat on ooo๐ญ๐ญ

Enu po... Those boys will still use you.. Stop OS and get better hustle. This small thing no stop those boys not to use you. Some guys house be like babalawo house. U use 10k do juju you dey make mouth online. Boys dey use more than 500k do juju, they will use ur real BF join lol

You fit see am in few months make Dem do use am. What a stupid kid. They record and post every rubbish these days

You get this juju you dey use am do ashaw0 ? Why not use am find money

She be like person wey dem don use before self

Enu po

nah lie edo boys go still use am dump for gutter the only thing that can save her is if she did not like money
Related Videos
Sensitive content
Omoh! Ee kon be like say many people don dey prove their strength oo! This one no even sit on anything ๐
TENIOLA
177,445 views โข 10 months ago
