ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Omooo! Today show long gan ooo but we move ๐ซถ๐ฝ
41 ๆก่ฏ่ฎบ

You and your artist better refund my money on time ๐

You pay enter? ๐

Yes ๐

Shey this Omi no too cold like this ๐๐๐

Abeg no disrespect my artiste

Disrespect ke ๐

Baba, you and your artiste are doing well oo

Thanks baba mi ๐

โ ๐ฏ

Them no do practice?๐

Nah you be this guy manager Abi ๐๐๐

Na me o abeg go listen to our songs

See person wey Dey compose song for Osupa. He even said โemi ti mi omoโjorin loโ Awon eleyi sโeso orin ni ๐๐๐

Yes

Hello tuรฉรฉ , hello tuรฉรฉ

Where the part wey him para for the back up singers and instrumentalists come drop mic commot for stage while cursing them? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo make this one go fill form for Didirin associationโฆ.cause whatโs the difference btw him and broda moshudi

@jayteeofnaija Alagbako

@jayteeofnaija You will hear from his lawyer

The guy don dey improve ๐คฃ๐

Him pride pass wetin he Dey sing ๐๐

Walai na Ai

Who are you in this body

Afo'lomi tutu na..... o tutu juuuuu.

๐๐๐ฒ๐๐ ๐ฎ ๐ฌ๐ก๐จ๐ฎ๐ฅ๐ ๐๐จ๐ฆ๐ ๐ญ๐จ ๐๐จ๐๐ข๐ฃ๐ ๐ญ๐จ ๐ฌ๐๐ฅ๐ฅ ๐ฉ๐ฅ๐๐ง๐ค๐ฌ

I love his pattern

diiidiiiiiddiiiieee

What a long show ๐คฃ๐

I swr I don jam this guy for one event for Ondo here๐๐

Haaa๐คฃ๐คฃ

รkorin bi eni jรจkรฒ keรจ.....We too dey entertain rubbish in this part of the world

Ice cold Palmer ๐ง

Then Just dey waste this boy time by giving him Stage to sing.

If fact.. itโs going to be a long day fr ๐ฅด

If bring this to perform for me na kirikiri you go just see yourself the next day ๐

Be like e go gats try โmo ju orin lo oโ๐ญ๐

Whare those listening to this mediocre performance?

Owo ti wogbo๐๐

How?

Baddest promoter Eku ise na Olohun a san yin lesan

Werey ni guy
