Loading video...
Video Failed to Load
omoooo, Young Jonn just dey collect bra yesterday like infinity stones! ๐๐พโโ๏ธ๐ณ๐
19 Comments

Sonia9 months ago
No concert like young jonn

KHALEEL IBRAHEEM9 months ago
Hope He No Go Use Am Do Ritual? ๐ข

shegzii9 months ago
@rahman_jago_ @1BENNY7G pls check my pinned post ๐ญ๐ญ

Chuks!!!9 months ago
Ladies love young Jonn ngl. ๐

Bโค๏ธ9 months ago
This guy has stolen the hearts of ladies.

Le Japhรฉ9 months ago
Like wetin ๐คฃ๐คฃ

dAlu9 months ago
I prefer him to gbana boy

Just Muaah9 months ago
E choke ooo ๐คฃ

Jimoh Ololade9 months ago
Omo! Hands no dey tired?๐

.9 months ago
Young John still makes music?๐ค

YEMISI BURNA N1 FAN ๐9 months ago
๐

big pablo ๐ฆ9 months ago
I day fear this our gender ๐คฃ

OVP๐9 months ago
Those women eyes no good I swr

Holamighty9 months ago
God pls anytime I ready to born pls don't give me Omo paooo like gun ๐ cause wtf is dis ๐๐ญ

๐ง9 months ago
Legend of the seeker๐ค

A.ji bade9 months ago
This one wey Dem no dey even wear bra again ๐ฎโ๐จ

Bethel China ๐จ๐ณ9 months ago
This world is insane, the world is nearing it end

nickybrown9 months ago
Baba the reciver of bra

JUDE ORJI9 months ago
Stay patient. Results are loading.
