Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
On light make you for hear this video well 🤣
104,967 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

His story telling is MINT!

You no go live happily ever after before

😂😂😂😭😭😭😂😂😂😂 I don laugh tayaaaaa 😂😂😂 He say him mama say no worry den go take care of you very well 😭😭 He say Amina and my guy dey live happily ever after now 😂😂😂🤣🤣🤣 GOD ABEG!! 😂

My guy after than incident 😂😂😂

E follow go deny pregnancy 😂😂

The type when no need to shout before your blood pressure go high.......🤣🤣

OMG!!! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 This video made my entire evening!!!

Love for Amina and responsibility towards the baby enter Victor immediately.

He is such a good narrator😹😹😹

If na you nkor?? Omo them go live happily ever after oo 🤣🤣🤣🤣🤣

@Tuonline_ Take them 🧐 Who be them, I follow give belle

His storytelling skill is top-notch.

😂😂 your guy no get choice

😄 🤣 😂, how can person parent tell am say make him calm down say them go take care of them well, for person wey dey guard room 😄

No be small trade mark 😂🤣😂🤣

🤣🤣🤣 dem no go happily married keh

Nah you hold the Amina leg 🦵 during the pakoscontus so, you are witness that is witnessing but thank God you are alive to tell the story 😅😅😅😂😂😅

Eye witnesses see wetin him mouth no fit talk 😂

Jesus Jesus... 😂😂😂

This guy na proper story teller, see gist 😂😂😂😂

Top notch storytelling

You don go get ptsd for another person belle 😂😂😂

Just imagine, na you come waka anyhow waka. That guy suppose settle you

Them really take care of them 😂

Too many educated and uneducated illiterates, na why Tinubu be president, and the continued breeding of incompetent public office holders.

I no fit talk My friend no fit talk I wan defend myself Wetin i go kan talk 😭 😂

Double time till further instruction...😂

After the mending my nobody go tell your guy to live happ ever after

Omo I get new fear 🤣🤣🤣🤣🤣

Omo I don laugh tire 😂😂😂😂

Brain reset...

🤣🤣🤣

I have watched this video more than 10x oh

Them no born victor well make e talk say e no see victory at last.

😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Abeg zoom am well well ooo make you see my yanch well🤣 Good morning my lovers and a terrific morning to my h@t€rs🤣🤣🤣🤣 Stream my song Naked physicist on all platforms. Stream on Spotify.
Chioma Oji
1,413,106 просмотров • 10 месяцев назад

