正在加载视频...
视频加载失败
Once again, trust woman?? 😭
10 条评论

KING1 年前
Old fmt 2 years ago a girl told my guy this, i told my guy d girl should come let’s go to one herbalist to comfirm before we gv her money for ab she ask for babe no gree 😂

TENIOLA1 年前
😭😭

100%Composure1 年前
No need to abort am Na . I go just send her go village with my grandparents

LIVINGTRUTH_1 年前
A gentle reminder . FEAR WOMEN 🤣😁😂

Ejeh Jesus1 年前
Update wey D*des deh use chop dolls all this 👩 tryna make it happen for themselves too lol

trustlord1 年前
As you take waste my time and data way Dey costly Na God go punish you

She’s an “Akwa Ibom Girl”🥺1 年前
What’s going on here ?

Bunny 🐰1 年前
It seems the guy is on a 2G network.

VideoiOT1 年前
where do you all see such women? Awwww every man dream girl

Josh Boss1 年前
Na who Dey date dem in the first place to get all these ones to bother about

