Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Once you guide born😁
39 Yorum

Is that clear if you guide born

Real

💯✅

Weti you de wait for okokpa?

I never guide egbon😌

Werey 😆

With better gurl oooo, don't go and ruin ur life with the wrong person

Children are blessing for only rich people ooo

I Dey expect one big money when he show I no Dey hear nothing 😂😂😭

Congratulations 👀

Congratulations keh😂

Guide keeh or financial stability

@GNFSULTAN Na the Davido Betty butter come make am bam more 😭 ❤️

The lady at the back, is she a the baby mama? 😂

Omo that your advice dey somehow boo

ASAPUUU!

Toh

Them put gun for your head, mumu

Financial stability >>

Make I no lie self even if I guide ehh,I no feat born yet 😂 I won explor the whole continent first

This boy na 30BG oo

Latest baba babby

Once you born guide 🙂↔️

I swear once u guide born

Gbam!Some never guide dey don born all d pikin wey dey deir belle finish 😫😫

True oooo. But while you're borning, be doing DNA too

nawatin i dey wait for

He said born,not marry oooo

Your advice good but e hard to follow

Make I enter Uk first 😂

lesson 101 from yahoo boys, olodos don plenty for twitter sef... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Comot 9ja to finish the package o so then you born

if money isn’t the problem i go don born since

that’s the goal🥹❤️

If u no guide nah wahala e be

Bon appetite

I swear

Okl

Normal ooo
