Loading video...
Video Failed to Load
One chance governor 🤣🤣🤣🤣 I don die my fans🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
176,868 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

You just dey cry, person dey run him own term. Till he finish his tenure, na this cry you go dey cry.

I just sent this to my wife with a tag..... "E ti wo one chance ni Osun state", she replied "I hope your dinner has not entered Once chance 🤔"

Lmao 🤣🤣

People that voted for this man should be jailed 🤣🤣😂😂

Dey don't need to be jail again they are in thier prison already 😂

Governor wey dey work, wey still dey make people laugh and forget their sorrows… if we have 30 of his type as governor of states in Nigeria, Nigeria will be better 💯… #IMOLE ori elegan lo baje danu.. we love you my governor ❤️

Mugu when ur own party dey seat wetin him do ..foolish fool no go rest dey find validation

U just an online bullying if u don't understand The fact that the man is not Apc doesn't mean u should be making fun of him every time. U not God to tell if he's a one time governor or not and moreover he's trying in every area. Mind u, am not a political dog like u

Hmmmm... akiika🙆

You are a fool for this, Come to Osun state and see the marvelous work he has done. You sit in your one room apartment to tweet rubbish. Ode
