正在加载视频...
视频加载失败
One Dance ✨
16,951 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
13 条评论

Bro u never sleep ni

Gen z wizkid fc no sabi say wizkid dy inside 😂😂😂 d Warrey say e no hear wizkid voice inside Omo we don dy love wizkid sinces pakurumo ooh

For another person song Nawa oo Na why wizkid never get hit song since 2020

DRAKE SEF DE DRINK HENNESSY THIS OPONOR DAFIDO SAY MARTELL CHASE HENNESSY OUT OF NIGERIA 😂😂😂 ABEG UNA SEE MARTELL FOR THIS PICTURE

Fvking evergreen🐐

🦅🔥🔥🔥

Run the 10k for me for that ur morning post na 😭

He shoot vid ?

“Once dance” to sweet, I Dey chop am everyday 🔥

😂❤️

Wake up listen to morayo by Wizkid And gracefully start your day in good mood ❤️🩹

Wizkid is the only African on the World's Top 10 Most Streamed Songs on Apple Music and Spotify. One Dance by Drake is the 6th and 8th most streamed song on Apple Music and Spotify respectively. He won awards from ASCAP & BMI, the world's largest music bodies for co-writing it.

Mastership
