Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
One more before the EP… 🔥💿
35,345 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

We all love him right ?😭

Your werey is on another level 😂

You good pass seyi vibez

Aktive. Try run another stream with BNXN before the EP drops.

Ojo kini! Ojo werey! Banger get in jor 💪

Ojo leave music jare go stream abeg 😭😭

Banger♥️🎼

Playboy werey 😹❤️

sha no comot the ‘werey’ wey dey ur name

Ojo werey again 😂😂😂

lol! Rest baba! Stream no blow ! Music no blow

Guy stop before e go too late abeg

Boss abeg giv me free verse 🙌

Guy which kind Mario cart song be this 😂

Ojo werey 😂💔

No be ordinary eye be this one again

This one na banger

Wetin dey sup nah my bro?🤣🤣

Wetin de do this one gan

I know say na werey u be No need to add werey to your name

Your own craze is out of control 🤦♂️😂

Afro werey 😂 Na still banger 😅

God abeg 🙃

Werey🤣

I jus dey understand the werey wey dey the back of your name guy

Ojo Wetin be this !

We are waiting 😍

❤️🔥

🔥🔥

Awaiting 🚀

Somebody check up on ojo oo 😒

😂 😂

Bro 😂😂😂😂😂

My idolo

He no dey repeat fra
