Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

One mumu leave this language go dey sing Ebezina Ebezina... Saheed Osupa will win Grammy ahead of you. Thank your stars say you don dey come back to the source with ori-ade

111,321 views • 1 month ago •via X (Twitter)

35 Comments

MADE IN LAGOS 🧊💎⚡️🔥's profile picture
MADE IN LAGOS 🧊💎⚡️🔥1 month ago

Obeehoe proper fool, na chief priest mislead am. He saw Asake other Yoruba artists motion he quickly remembered he’s a Yoruba boy.

BARYORNLE's profile picture
BARYORNLE1 month ago

When the werey see say ebezina no give am anything werey run Co back to us with oriade but him no no say we no they send him papa again

D' Jagaban's profile picture
D' Jagaban1 month ago

This your video, abeg send me the full; I wan cook Ọbẹ -Ila (Alasrpọ)🤣🤣🤣

Big_Shaq's profile picture
Big_Shaq1 month ago

Ebezina Ebezina nsogbu sogbu o…. If I speak English oh oh, Cho Cho Cho no working, I no wan punish woa woa, but God go punish you werey😂. Na hit song you dey mouthwash like this🤦🏽‍♂️. You and your mumu bad energy. Make Una leave Davido alone for this app, no be him be the source of your wahala

Bayo Bilisi (Back Up)'s profile picture
Bayo Bilisi (Back Up)1 month ago

😂 😂

Ola101's profile picture
Ola1011 month ago

Yoruba for a reason....We no be anybody mate for Naija

Abdulmojeed Ola Akinwande's profile picture
Abdulmojeed Ola Akinwande1 month ago

Nzobu nzobu 😂😂😂 If he likes make he no come back make he dey follow gwogwogwo ngwo local music foot step 😂

Humanity Guy's profile picture
Humanity Guy1 month ago

The sound be like even Fulani dey play their music

Ẹni buru mọ---Emi ẹkun tara giri gbe rarẹ nija.'s profile picture
Ẹni buru mọ---Emi ẹkun tara giri gbe rarẹ nija.1 month ago

Na mumu boy. The day he started thinking lika a Yanmiri was the day he lost his bearing and fell off.😆😆😆😆

Kzy's profile picture
Kzy1 month ago

Were go dey sing Nzogbwu Nzogbwu yah... 😂🤣😅 rich boy with low self-esteem burden. Ọdẹ_burúkú

Ẹ Máa Gbà Lẹ́sìn's profile picture
Ẹ Máa Gbà Lẹ́sìn1 month ago

won tiri nkankan🤣 That's KWAM 1 passing a message to ndigbolugi

O. M. AYANKOJO😊's profile picture
O. M. AYANKOJO😊1 month ago

Ẹ go de do nzogbu nzogbu 😂😂😂

Abija wàrá bi Ékun's profile picture
Abija wàrá bi Ékun1 month ago

Make he just play Napoli like Lagos make everywhere scatter

🌜omo_ìyá_alábó💙's profile picture
🌜omo_ìyá_alábó💙1 month ago

Ebezina ebezina nzogbu nzogbu

OluwaSegun Egba re wa😝😝's profile picture
OluwaSegun Egba re wa😝😝1 month ago

Yoruba nah amuludun, we make money, and we enjoy our lives, if you don't cross our path, we don't have your time.

God is good's profile picture
God is good1 month ago

Kporotom pompom u mean ?

Harleshboi's profile picture
Harleshboi1 month ago

His head never correct ooo,he fit name his next album okpa óó

THE JUST's profile picture
THE JUST1 month ago

Music is part and one of the major aspect in the Yoruba culture.

Ogbeni oluya's profile picture
Ogbeni oluya1 month ago

😂😂🤣🤣🤣

Omo Naija 🦀♋️'s profile picture
Omo Naija 🦀♋️1 month ago

Eyan rere kan kii jẹ bilisi - Ọlọrun gbawa lọwọ Bilisi nitori ijọba nitirẹ, Agbara nitirẹ , ogo nitirẹ lailai amin.

The Ekiti Boi's profile picture
The Ekiti Boi1 month ago

Bilisi... God don't let me see bilisi... Agbako

SWAGUU's profile picture
SWAGUU1 month ago

Ori yi ti daru when he sing when he Dey sing for Yoruba dem cut ur hear he sing in Yoruba pass wizkid fool

Comrade Ile Oba tojo. 🌽 🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽's profile picture
Comrade Ile Oba tojo. 🌽 🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽🌽1 month ago

Fuji is an Igbo name

Omo baba Lasisi's profile picture
Omo baba Lasisi1 month ago

For this kain setting , make the DJ just play pasuma : after working kiloku , igbadun lamaje ee. Everywhere go burst 😛😛

Olorun loga!'s profile picture
Olorun loga!1 month ago

Nothing dey una empty head pass tribalism, eyin omo eru lasan lasan.. shior

Toye's profile picture
Toye1 month ago

How person go Dey dance to Awusha Ashewo 🤣🤣 Konko

Oni pata of Lagos 🩳🩲's profile picture
Oni pata of Lagos 🩳🩲1 month ago

Ọmọ slowvido don suffer

Eleyinpo Ti Ipapo's profile picture
Eleyinpo Ti Ipapo1 month ago

😅😅😅 I don't know where who advice him

Ologunwa Temitope mercy's profile picture
Ologunwa Temitope mercy1 month ago

😂😂😂😂

Otunba Vicwale's profile picture
Otunba Vicwale1 month ago

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Abbey's profile picture
Abbey1 month ago

@davido na fool 😆 Ebezina kor eberechi nii

ܝܕܥܬܐ's profile picture
ܝܕܥܬܐ1 month ago

Some tribes like that when seeing this happy video..

Mustapha Babatunde's profile picture
Mustapha Babatunde1 month ago

Someone that water will still carry far away as he said because of woman

ojeleyeopeyemi's profile picture
ojeleyeopeyemi1 month ago

Sobu sobu

Baba D's profile picture
Baba D1 month ago

Ọmọ ọdẹ niyẹn na

Related Videos

Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
0:56

Sensitive content

dangerous baby

331,618 views • 1 month ago