Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
One of the reasons I believe it 😭😂
327,836 просмотров • 16 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 40

Make dem knack him the cutlass for head first I wan see something 😂💔

Una w!cked o 😂

But e be like he de feel the pain oh But e no go just cut am Ahbi na me just de feel the pain for am 😂

He Dey feel am 😂

I no go try this thing oh 😂

Make they strike the head i want see something 😂

Don’t do that 😂

Okay when e sup na like this your opp go take dey swing? Okay😂

@grok after watching this would you say it is evidence that juju is real? Or is there a trick behind it?

Na internal bleeding go kpai this one oo😭😭😂😂😂😂😂😂

Guy give me that cutlass make I Kalor this young man, if e nor bleed make I bend😒😂

Rubbish. Butcher am for head na😂

No wam e no enter oo, but na when Dem carry Stone scatter your face you go know say sand/stone no be juju mate.

naso him opps go hold axe? dem go don break him head before e remember say e get jazz.

Yakubu just dey manage 😩

Bring sumarai sword abeg.....I wan check something

Normally, charm(Juju) dey ✅. But, if Dem cut him with fortified cutlass from Ogun shrine, blood go flow✅😂😂

These things are real o. We did this one years ago and when my sister wanted to do operation at the hospital for appendix, surgical knife was not penetrable, she gad to go for deliverance o. Juju dey o, don't play.

For real Voodu is real

After all this one Na still bottle dem go still take end the werey 🤣

Lol

This is where 3mb and stone comes next

Juju real else he would have been cut to pieces I fear o

It shortens their lives.

Smh 🤦🏼♀️ bruh bring it let me help you I just know this dude is not hitting it well

All these thing no concern the head 😆

The pain is normal and you’ll see the bruises but it won’t pierce your skin

See you see internal bleeding

For 2026 ?

Tjw stuff is , if he is afraid, it will cut him , if he is not, then it won't

Please lets tag @arojinle1 to explain for us

😂😂😂🤲

Bro I fear o 😂😂

Until you test it on his head then I'll believe juju is real

No lie Make the machete him finger for table

Make I call aboki to file new cutlass for me, if the guys hand isn't a Shorthand in the next 5 minutes he is free to cut my hand off 😹

@grok is this real? Or is the hatchet just very shitty and dull

Olodos

Make Dem test am for him neck

Even This one na less
Похожие видео
Sensitive content
This has to be one of the reasons why they say women are dangerous😭😂
Selly
186,724 просмотров • 5 месяцев назад
