Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

One word for this dude 💔

20,629 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Yobarnub 🦍
Yobarnub 🦍vor 2 Monaten

Lol, Ghana boys too mumu 🤦🏽‍♂️😂if na my babe Dey laugh like that I go don comot the car since Dey go my house 😂💯

Profilbild von Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅vor 2 Monaten

They mumu no be small

Profilbild von Savage 🪓
Savage 🪓vor 2 Monaten

Una go learn ruthlessness from women by force Just because nah her friend get car no man fit sitdown for front I like as hin respect himself come down

Profilbild von Leko Jr 🇿🇦 
Leko Jr 🇿🇦 vor 2 Monaten

Some girls just vseless😭😂 see as she dey laugh as them dey vseless her boyfriend😂😭

Profilbild von Ómonla
Ómonlavor 2 Monaten

No forget wetin them use joke tell you sha 😆

Profilbild von Nedu_🔥
Nedu_🔥vor 2 Monaten

I feel his pain

Profilbild von Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅vor 2 Monaten

Me too

Profilbild von 🅾️🅱️£D🍃🖤
🅾️🅱️£D🍃🖤vor 2 Monaten

This thing wey this girl do erhh e go dey the guy mind for ever

Profilbild von OPTIONS#
OPTIONS#vor 2 Monaten

Her besties know say na their Toto dem use buy am… and the simp Dey aware too

Profilbild von Faka001🦅
Faka001🦅vor 2 Monaten

Na the girl younger brother most likely

Profilbild von millions
millionsvor 2 Monaten

He's a gentle man , e no want wahala

Profilbild von I.E Williams
I.E Williamsvor 2 Monaten

The girls clearly laugh about the guy, he’s a simp for sure

Profilbild von Chizzy🌻
Chizzy🌻vor 2 Monaten

What are they doing 😅😅

Profilbild von slime
slimevor 2 Monaten

i go just reach house go baff with canoe soap

Profilbild von NPC
NPCvor 2 Monaten

Na dust full the boy brain. See as he resemble the best example of olodo.

Profilbild von Demian
Demianvor 2 Monaten

His own is really finished

Profilbild von JustMyThoughts
JustMyThoughtsvor 2 Monaten

I hope its her younger Bro

Profilbild von Reality Check
Reality Checkvor 2 Monaten

Lol 😂 very foolish boy I go just comot the car they waka go wer i dey go D mumu go sidown back seat

Profilbild von Mimi a-boy
Mimi a-boyvor 2 Monaten

Maybe na the brother be that... Bcus it's understandable if that's her younger brother, the way she is laughing, they are siblings bcus if not then the guy na fool!!

Profilbild von DanGraphixx
DanGraphixxvor 2 Monaten

Dem no fit try am for nigeria guy I swear..

Profilbild von MR.Emmanuel. E
MR.Emmanuel. Evor 2 Monaten

Ghana men dem mumu

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 2 Monaten

If a guy does this same thing to the lady, they will call him abusive

Profilbild von corper wire 🪖🩹
corper wire 🪖🩹vor 2 Monaten

I go just come down dey waka dey go

Profilbild von Zaza 💼🏴‍☠️🫠
Zaza 💼🏴‍☠️🫠vor 2 Monaten

Oga make him buy him own SHA NA MAN HIM BE

Profilbild von ᜰ
ᜰvor 2 Monaten

Na REAL MAN

Profilbild von Chimeremeze de escobar
Chimeremeze de escobarvor 2 Monaten

For the fact say the girl dey laugh she no rate him

Profilbild von Osii 1
Osii 1vor 2 Monaten

I hate bitches like this .

Profilbild von Anike 💎🎀
Anike 💎🎀vor 2 Monaten

Mumu

Profilbild von DEK
DEKvor 2 Monaten

Eyah

Profilbild von kingizzy
kingizzyvor 2 Monaten

and the fool he's supposedly with is busy laughing while your man is being humiliated chai

Profilbild von Victory Handy 👡
Victory Handy 👡vor 2 Monaten

Omo

Profilbild von Sound Nana
Sound Nanavor 2 Monaten

Slowww

Profilbild von Quake
Quakevor 2 Monaten

That’s her younger brother

Profilbild von P.G.B ENTERPRISES
P.G.B ENTERPRISESvor 2 Monaten

Poor man the pass through allot

Profilbild von Big.Bright📈
Big.Bright📈vor 2 Monaten

What a disgrace and shame💔