Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

One word for this dude 💔

20,629 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Yobarnub 🦍
Yobarnub 🦍1 месяц назад

Lol, Ghana boys too mumu 🤦🏽‍♂️😂if na my babe Dey laugh like that I go don comot the car since Dey go my house 😂💯

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅1 месяц назад

They mumu no be small

Фото профиля Savage 🪓
Savage 🪓1 месяц назад

Una go learn ruthlessness from women by force Just because nah her friend get car no man fit sitdown for front I like as hin respect himself come down

Фото профиля Leko Jr 🇿🇦 
Leko Jr 🇿🇦 1 месяц назад

Some girls just vseless😭😂 see as she dey laugh as them dey vseless her boyfriend😂😭

Фото профиля Ómonla
Ómonla1 месяц назад

No forget wetin them use joke tell you sha 😆

Фото профиля Nedu_🔥
Nedu_🔥1 месяц назад

I feel his pain

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅1 месяц назад

Me too

Фото профиля 🅾️🅱️£D🍃🖤
🅾️🅱️£D🍃🖤1 месяц назад

This thing wey this girl do erhh e go dey the guy mind for ever

Фото профиля OPTIONS#
OPTIONS#1 месяц назад

Her besties know say na their Toto dem use buy am… and the simp Dey aware too

Фото профиля Faka001🦅
Faka001🦅1 месяц назад

Na the girl younger brother most likely

Фото профиля millions
millions1 месяц назад

He's a gentle man , e no want wahala

Фото профиля I.E Williams
I.E Williams1 месяц назад

The girls clearly laugh about the guy, he’s a simp for sure

Фото профиля Chizzy🌻
Chizzy🌻1 месяц назад

What are they doing 😅😅

Фото профиля slime
slime1 месяц назад

i go just reach house go baff with canoe soap

Фото профиля NPC
NPC1 месяц назад

Na dust full the boy brain. See as he resemble the best example of olodo.

Фото профиля Demian
Demian1 месяц назад

His own is really finished

Фото профиля JustMyThoughts
JustMyThoughts1 месяц назад

I hope its her younger Bro

Фото профиля Reality Check
Reality Check1 месяц назад

Lol 😂 very foolish boy I go just comot the car they waka go wer i dey go D mumu go sidown back seat

Фото профиля Mimi a-boy
Mimi a-boy1 месяц назад

Maybe na the brother be that... Bcus it's understandable if that's her younger brother, the way she is laughing, they are siblings bcus if not then the guy na fool!!

Фото профиля DanGraphixx
DanGraphixx1 месяц назад

Dem no fit try am for nigeria guy I swear..

Фото профиля MR.Emmanuel. E
MR.Emmanuel. E1 месяц назад

Ghana men dem mumu

Фото профиля Miracle Lazarus
Miracle Lazarus1 месяц назад

If a guy does this same thing to the lady, they will call him abusive

Фото профиля corper wire 🪖🩹
corper wire 🪖🩹1 месяц назад

I go just come down dey waka dey go

Фото профиля Zaza 💼🏴‍☠️🫠
Zaza 💼🏴‍☠️🫠1 месяц назад

Oga make him buy him own SHA NA MAN HIM BE

Фото профиля ᜰ
1 месяц назад

Na REAL MAN

Фото профиля Chimeremeze de escobar
Chimeremeze de escobar1 месяц назад

For the fact say the girl dey laugh she no rate him

Фото профиля Osii 1
Osii 11 месяц назад

I hate bitches like this .

Фото профиля Anike 💎🎀
Anike 💎🎀1 месяц назад

Mumu

Фото профиля DEK
DEK1 месяц назад

Eyah

Фото профиля kingizzy
kingizzy1 месяц назад

and the fool he's supposedly with is busy laughing while your man is being humiliated chai

Фото профиля Victory Handy 👡
Victory Handy 👡1 месяц назад

Omo

Фото профиля Sound Nana
Sound Nana29 дней назад

Slowww

Фото профиля Quake
Quake1 месяц назад

That’s her younger brother

Фото профиля P.G.B ENTERPRISES
P.G.B ENTERPRISES1 месяц назад

Poor man the pass through allot

Фото профиля Big.Bright📈
Big.Bright📈1 месяц назад

What a disgrace and shame💔

Похожие видео

One word for this green AK47.
0:36

Sensitive content

One word for this green AK47.

Gun Lovers Club

473,118 просмотров • 2 лет назад