Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

One word for this dude 💔

20,629 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Yobarnub 🦍 profil fotoğrafı
Yobarnub 🦍1 ay önce

Lol, Ghana boys too mumu 🤦🏽‍♂️😂if na my babe Dey laugh like that I go don comot the car since Dey go my house 😂💯

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅1 ay önce

They mumu no be small

Savage 🪓 profil fotoğrafı
Savage 🪓1 ay önce

Una go learn ruthlessness from women by force Just because nah her friend get car no man fit sitdown for front I like as hin respect himself come down

Leko Jr 🇿🇦  profil fotoğrafı
Leko Jr 🇿🇦 1 ay önce

Some girls just vseless😭😂 see as she dey laugh as them dey vseless her boyfriend😂😭

Ómonla profil fotoğrafı
Ómonla1 ay önce

No forget wetin them use joke tell you sha 😆

Nedu_🔥 profil fotoğrafı
Nedu_🔥1 ay önce

I feel his pain

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅1 ay önce

Me too

🅾️🅱️£D🍃🖤 profil fotoğrafı
🅾️🅱️£D🍃🖤1 ay önce

This thing wey this girl do erhh e go dey the guy mind for ever

OPTIONS# profil fotoğrafı
OPTIONS#1 ay önce

Her besties know say na their Toto dem use buy am… and the simp Dey aware too

Faka001🦅 profil fotoğrafı
Faka001🦅1 ay önce

Na the girl younger brother most likely

millions profil fotoğrafı
millions1 ay önce

He's a gentle man , e no want wahala

I.E Williams profil fotoğrafı
I.E Williams1 ay önce

The girls clearly laugh about the guy, he’s a simp for sure

Chizzy🌻 profil fotoğrafı
Chizzy🌻1 ay önce

What are they doing 😅😅

slime profil fotoğrafı
slime1 ay önce

i go just reach house go baff with canoe soap

NPC profil fotoğrafı
NPC1 ay önce

Na dust full the boy brain. See as he resemble the best example of olodo.

Demian profil fotoğrafı
Demian1 ay önce

His own is really finished

JustMyThoughts profil fotoğrafı
JustMyThoughts1 ay önce

I hope its her younger Bro

Reality Check profil fotoğrafı
Reality Check1 ay önce

Lol 😂 very foolish boy I go just comot the car they waka go wer i dey go D mumu go sidown back seat

Mimi a-boy profil fotoğrafı
Mimi a-boy1 ay önce

Maybe na the brother be that... Bcus it's understandable if that's her younger brother, the way she is laughing, they are siblings bcus if not then the guy na fool!!

DanGraphixx profil fotoğrafı
DanGraphixx1 ay önce

Dem no fit try am for nigeria guy I swear..

MR.Emmanuel. E profil fotoğrafı
MR.Emmanuel. E1 ay önce

Ghana men dem mumu

Miracle Lazarus profil fotoğrafı
Miracle Lazarus1 ay önce

If a guy does this same thing to the lady, they will call him abusive

corper wire 🪖🩹 profil fotoğrafı
corper wire 🪖🩹1 ay önce

I go just come down dey waka dey go

Zaza 💼🏴‍☠️🫠 profil fotoğrafı
Zaza 💼🏴‍☠️🫠1 ay önce

Oga make him buy him own SHA NA MAN HIM BE

ᜰ profil fotoğrafı
1 ay önce

Na REAL MAN

Chimeremeze de escobar profil fotoğrafı
Chimeremeze de escobar1 ay önce

For the fact say the girl dey laugh she no rate him

Osii 1 profil fotoğrafı
Osii 11 ay önce

I hate bitches like this .

Anike 💎🎀 profil fotoğrafı
Anike 💎🎀1 ay önce

Mumu

DEK profil fotoğrafı
DEK1 ay önce

Eyah

kingizzy profil fotoğrafı
kingizzy1 ay önce

and the fool he's supposedly with is busy laughing while your man is being humiliated chai

Victory Handy 👡 profil fotoğrafı
Victory Handy 👡1 ay önce

Omo

Sound Nana profil fotoğrafı
Sound Nana29 gün önce

Slowww

Quake profil fotoğrafı
Quake1 ay önce

That’s her younger brother

P.G.B ENTERPRISES profil fotoğrafı
P.G.B ENTERPRISES1 ay önce

Poor man the pass through allot

Big.Bright📈 profil fotoğrafı
Big.Bright📈1 ay önce

What a disgrace and shame💔

Benzer Videolar

One word for this green AK47.
0:36

Sensitive content

One word for this green AK47.

Gun Lovers Club

473,118 görüntüleme • 2 yıl önce