正在加载视频...
视频加载失败
One word for this dude 💔
20,629 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Lol, Ghana boys too mumu 🤦🏽♂️😂if na my babe Dey laugh like that I go don comot the car since Dey go my house 😂💯

They mumu no be small

Una go learn ruthlessness from women by force Just because nah her friend get car no man fit sitdown for front I like as hin respect himself come down

Some girls just vseless😭😂 see as she dey laugh as them dey vseless her boyfriend😂😭

No forget wetin them use joke tell you sha 😆

I feel his pain

Me too

This thing wey this girl do erhh e go dey the guy mind for ever

Her besties know say na their Toto dem use buy am… and the simp Dey aware too

Na the girl younger brother most likely

He's a gentle man , e no want wahala

The girls clearly laugh about the guy, he’s a simp for sure

What are they doing 😅😅

i go just reach house go baff with canoe soap

Na dust full the boy brain. See as he resemble the best example of olodo.

His own is really finished

I hope its her younger Bro

Lol 😂 very foolish boy I go just comot the car they waka go wer i dey go D mumu go sidown back seat

Maybe na the brother be that... Bcus it's understandable if that's her younger brother, the way she is laughing, they are siblings bcus if not then the guy na fool!!

Dem no fit try am for nigeria guy I swear..

Ghana men dem mumu

If a guy does this same thing to the lady, they will call him abusive

I go just come down dey waka dey go

Oga make him buy him own SHA NA MAN HIM BE

Na REAL MAN

For the fact say the girl dey laugh she no rate him

I hate bitches like this .

Mumu

Eyah

and the fool he's supposedly with is busy laughing while your man is being humiliated chai

Omo

Slowww

That’s her younger brother

Poor man the pass through allot

What a disgrace and shame💔
相关视频
Sensitive content
One word for this guy ?💔💔👀😭
💸PHD in FOREX💎💛
46,961 次观看 • 27 天前
Sensitive content
One word for this green AK47.
Gun Lovers Club
473,118 次观看 • 2 年前
