Loading video...
Video Failed to Load
Online no be real life sha 😔
45,589 views • 3 months ago •via X (Twitter)
26 Comments

That self control in the face of provocation. Your friend or partner should be able to tell you stop and you stop in the face of provocation. That’s the ultimate respect you can give them and to yourself.

Them slap you,your babe tell you make you nor slap your own back,de play ooo😂😂

No be Kwara poly for 2013/2014 ooo You go collect asap

Omo this can’t be me, I go calm my babe to unleash my wrath on the fvcker asap😂

This is my school sha, KP

Me visit him at night 😌

Awon oniranu...content indeed

@CHULLY1010 Omo…….. na video sha 😂

Abi enshiere papo ni

Omo i for don throw blow before she hold me sef 😂

What’s now the meaning of what you just did now

Na the girl I go use slap the boy back🤣

Oriyin fe buru papo

Lol if the babe no leave me ,if I give her elbow 😂

Watin dey do then this one

You no get sense

So watin this video teach us now ?

@nana_vyybzZ Lmao

My Baby, let's be properly guided please

Better be content, inside Kp ke 😂😂

Dem slap u Then give u handshake make u use guide

I go paste you temporary tattoo asaapu

Ajeh

Lol

Omo see as I dey laugh

Ati iwọ to posti ẹ, ati awọn werey mẹtẹẹta to wa ninu fidio na, ori yin gbalẹ papọ… Mtcheeeew 😒
Related Videos
There’re exes like this in real life 😔😔 🎥 Drugstore June
Keno’s mum 🇨🇦🇳🇬
447,489 views • 10 months ago
