Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Only 1% of the World population can try this.
26,968 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
37 Yorum

This is crazy

My brother 🫡

This one no be for few months if gym ooo

Na work of dedication and consistency

Hhmm no be lie

The kind of training you are undergoing is insane 😂 brother I can't lie this is not easy to practice at all

Fitness is nonnegotiable my brother

Hernia waving

wait, lerry, na you really dey do that? 😭😂

Na ay no be me 😂

Na wetin go sha kpai me you dey recommend😂

Oh wow apart from your 1:1 mark you get talent too

If no be say you be Chelsea fan

Easy peasy

I dey among the 1%

Pride don dey enter this thing o

Azzaw now 😂

@CFCGodfrey u fit do am?

Yimu

Impressive 👏👏

This is Cr@zy bro

Nice

Bro abeg shey na film trick be this ?

Something that I do for fun.

You no fit lie for me

At all. 😆

Missing club football already sha

wetin you deh train for?

That's some crazy core muscles you've built nigga ... Am I riding your dick now ? Oloshi

🤣🤣🤣

I’ll challenge you on this

I like that. 💪🏾

If I try am wetin you go do me ?

I go give you thumbs up.

Welcome to the rare club where sweat turns into superhero cape material.

You be Idan

Lol 😂
