Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Only a few can relate 🤭
70,214 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Na my papa I blame , he no get car😪 I no fit relate

Omo this thing wey you dey talk na the first time wey i go hear am be this ajeh… Omo my papa no get car… Na legrover we dey use rough am… Eyin ma tun Ni Experience Yato …

My brothers dey always whine me if we don enter inside house say the werey no go sleep again o 😂

Na the same science wey Dey control our belle too If shit Dey catch you ones you don Dey Dey close to your toilet you are cooked 😂

My papa no get car,So I no fit relate ☹️🚶♂️🚶♂️🚶♂️

For wey our papa no get car

Why he con caption am “401k” experience

Lmao 🤣 me i no send oo i go sleep oo na my mama go wake me up

Facts

Na for una wey Una papa get car 😭😒😡😡💔

Small kee Omo till now when I commot with my brothers anytime we just enter from express like this I Dey wake up

So Una papa get car when una de small

Warey don do yahoo kpa

I swear bro 😭 or if he don reach our estate gate

Una mama car Omo 💔

This post na for Nepo baby boy for me

This video no be for me, my papa no get car.

Omo this one na big man pikin experience... E fit be say na only you experience am

Ajeh seh 😂

No be lie 😂😂❤️

he no lie 😂

Nepo babies 😏😒

My daddy will press the horn repeatedly

😂😭😭😭

This video is not for me

Lapos can't relate

🥲😭😂

I wan turn pastor now na the angels Dey wake you up baba leave that talk there is no place like home

Muscle memory

My papa no get car so I never had de experience

Still experience that till today.

I can't relate man, 'my papa no get car'

I swear 😂 😂

I swear bro

My papa no get car
Benzer Videolar
Sensitive content
Only boys can relate.. 🤣
Mona
234,839 görüntüleme • 1 yıl önce
