Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
only an intentional man loves like this❤
316,460 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

All this for girl wey go still cheat I no de pity girl I don turn to beast

Guys like this end up being dumped for being too good.

I can do others but ain't gonna touch that pant and pad 😭

Men like this end up being a simp, when they think of how much devotion they've given for things to go well, they get attached, stick to what is familiar and still get dump 🤧

Where can I find this kinda man?

I no intentional abeg

@ngbarsophie Intentional man, una😒

Him no wash him hand ooo

Women hate niggas like this😂

If table was turned she won't stay forget that thing nothing like intentional that shit is disgusting

Wetin be the reward for intentional man... DUMP 😂😂

I have never experienced real love in my life🥺

Oh bro, no be so dem dey dress pad na. You have to attach the wings from the down so it stick firmly to the pants..

Aren't guys who do things like these called "too nice"

Me sef deserve this kind love 🤧

Was the pant part necessary 😫

I took it personal ooh lol

How many times your man don do am for you

The ladies agreeing and the niggas disagreeing... Welcome to Nigeria 😂

I no dey intentional at all

Thank you my brother for being that kind of man 🙏🏾🫶🏽💯👍🏾

Rubbish

Not be small intentionality😂

Put pad for pant as how na?

Who exactly should care for men?

AHH e no wash hands oooo🤕

We wey dey press money dey destroy that Opueh we dey laugh you😂

I can change the sheets on god but just because I can’t stand the sight of it nothing else but u see that his next move? 🤮

Example of a jobless man 💯 She will surely cheat on him.

Where intentional man dey

Una go just come online de deceive una self because of content. The main thing is you both love and take care of urself.

I no dey for this settings

So Essien sabi open paddddddd
