Loading video...
Video Failed to Load
only Burna Boy can have an unreleased hit on his hands! ๐๐ฅ
109,483 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

See wetin this guy dey keep for us๐ญ๐

Lo-fi, chill songs, and beats from rising artists, ๐ต๐ Fresh tracks weekly. Follow and save now! ๐โค๏ธโฌ๏ธ #spotifyplaylist

Omo make Davido pray make Burna Boy give am space after him drop this him mid album tomorrow o

The last parttttttttt ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅunreal

This is harrrrrrrd๐ฆพ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Yoruba too sweet for ODG mouth.

To the people wey just come on board, you are very very welcome ๐ฆโค๏ธ

Thank you for your support of cause on God, for the people wey just come on board you are all very very welcome. if you think say I Dey pompous go to the bridge and jump off,you can swallow the river and if I no deliver,F*ck my woman !๐

This one na big lie jor

Rock star โจ

ODG ๐ฅ๐ฏ
