Loading video...
Video Failed to Load
Only few can understand the game ๐๐
173,459 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

She dey work for pos ๐

Her rate low o

60% of the guys go still hit.

Watin happen na all of them wan fuck her ๐๐

She no fit say No,

Giving different guys her number

She dey work for computer village?

๐ oni POS Bring it let me put my account number

Werey press your acct details Which bank ๐๐๐๐ Omoh nah POS oooo

See her reply ๐๐

Press that account number well oo I wonโt hear itโs the wrong account I sent money to oo

Na her digit she dey distribute so ๐

Na only people with big phones dey withdraw from this side ooo make I carry my itel go one side oo๐๐๐

Na so he suppose be na ๐ Abi only you fit Dey pay her bills ?๐

Na pos she dey do people give her phone to press account number

This one nah public house

She is sharing her number to different guys ๐

Person wey Dey put pos acct number for customer phone una don Dey abuse am again ๐๐. Make she no do her business

This one don give number to more than millions people ๐๐

Na Pos she dey do No reason am๐

All this phone owners don wipe am ๐

She dey collect address in case she wan do home delivery ๐๐๐คญ

Una werey na pos attendant Na account number she dae press if na una watch one clip well well she talk opay

Login no go con too much like this

She Dey on hotspot for them just accept am like that

Abeg na POS she dey do

Most of una slow sha nah pos and nah account number she go Dey press for their phone .

Aviator, buy most times na that itel e go end

Na him serious boyfriend I pity

Wo, me I wan make heaven oi

Omo pos girl dey hot ooo...

Person no feel withdraw in peace again ๐๐๐

She Dey do pos ?

Mk e fall ur mind go first dey ๐

She always give back to the street
