Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Only God know wetin King Mitchy wan buy ๐Ÿ˜ญ๐Ÿฅต

384,042 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von UGOCHUKWU
UGOCHUKWUvor 3 Monaten

@Sollex_Xtin This gal too fine but she lack common sense

Profilbild von Chelsea Carrier
Chelsea Carriervor 3 Monaten

This girl mama no dey advice am?

Profilbild von Kaka
Kakavor 3 Monaten

I think say Seyi Tinubu don settle her

Profilbild von ๐•ฏ๐–†๐–“๐–Ž๐–Š๐–‘ ๐•ถ๐–‘๐–†๐–š๐–˜
๐•ฏ๐–†๐–“๐–Ž๐–Š๐–‘ ๐•ถ๐–‘๐–†๐–š๐–˜vor 2 Monaten

You just relax no panic we go soon see the ending ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von succy west๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น๐Ÿ’™
succy west๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น๐Ÿ’™vor 2 Monaten

Seyi after seeing this video

Profilbild von EVIL1๏ธโƒฃ MULLER
EVIL1๏ธโƒฃ MULLERvor 2 Monaten

Omo make she comot that black net make I credit her my last 2500๐Ÿ˜

Profilbild von Kingsley
Kingsleyvor 2 Monaten

This woman is all for the clout and attention, make she continue dey show body joor. ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MANDELA OF AFRICA ๐ŸŒ
MANDELA OF AFRICA ๐ŸŒvor 3 Monaten

SHE WON BUY LAMBO

Profilbild von BrassBrainee
BrassBraineevor 2 Monaten

This one charity level don cast na to dey open yansh naw be d next thing Olodo projects dem

Profilbild von botheredcitizen๐Ÿ†˜
botheredcitizen๐Ÿ†˜vor 2 Monaten

We go soon see am. Just wait ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Victor not oshimen
Victor not oshimenvor 2 Monaten

All for attention sometimes I Dey wish say I be woman guy life too easy for this niggas

Profilbild von JOHN WEST
JOHN WESTvor 2 Monaten

Omo... Wetin she wan buy? ๐Ÿ˜‚ Plenty mugu dey wey go buy am for am. Chai woman life is so easy

Profilbild von Michael Carlforce
Michael Carlforcevor 2 Monaten

Thatโ€™s the only thing that gives her engagement and you expect her to take it easy ?? You will see simps throwing their life savings to her

Profilbild von Bigc
Bigcvor 3 Monaten

I too dislike this girl

Profilbild von Momoh
Momohvor 3 Monaten

She really need that money ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von EmpireDyce๐Ÿ’ซ๐Ÿ‘‘
EmpireDyce๐Ÿ’ซ๐Ÿ‘‘vor 2 Monaten

lol no be lie. She don resume her real hustle. She won clear her cart๐Ÿ˜‚

Profilbild von Destinnnyyy247
Destinnnyyy247vor 2 Monaten

Omo , Mitchy go sweet oo๐Ÿคญ

Profilbild von OLOWO
OLOWOvor 2 Monaten

Be like her boyfriend don break up with her. She dey find attention

Profilbild von jamkay๐Ÿ’ธ๐Ÿ’Ž
jamkay๐Ÿ’ธ๐Ÿ’Žvor 2 Monaten

And dz one fo call her sef phillantropist because she dey help good and bad pple share money? Ekwensu

Profilbild von Mystic๐Ÿฆ‹
Mystic๐Ÿฆ‹vor 2 Monaten

this hustle na drug lord she dey try target ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜†

Profilbild von cynicism๐Ÿง—
cynicism๐Ÿง—vor 2 Monaten

Few yrs ago it was shubomi, then Kelly, now it's ur time enjoy

Profilbild von STURE
STUREvor 2 Monaten

She want make seyi tinubu buy an Lambo with public funding.

Profilbild von Anti_socialโŒ
Anti_socialโŒvor 3 Monaten

My meat just day happy .

Profilbild von Frezh
Frezhvor 2 Monaten

Lmao

Profilbild von Nate
Natevor 2 Monaten

See as the song and video no just align

Profilbild von Tenslar ๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ป
Tenslar ๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ปvor 3 Monaten

With her strong ass

Profilbild von Austin Chelsea ๐Ÿช๐ŸŽญ
Austin Chelsea ๐Ÿช๐ŸŽญvor 2 Monaten

Na her body Dey give her joy guy lol.. thatโ€™s women for u!!

Profilbild von Vincent
Vincentvor 2 Monaten

Jojo of Lagos tear new Benz, you de whine? Na Lamborghini she wan tear next

Profilbild von PerkyStyle..โ™‰๏ธ๐Ÿค๐Ÿ’
PerkyStyle..โ™‰๏ธ๐Ÿค๐Ÿ’vor 2 Monaten

E easy for ladies to sharply see money & helper, but if na men nau๐Ÿฅบshey he wan dey fly with he preek up and down like dis ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Joy Savanny
Joy Savannyvor 2 Monaten

She no Dey see money like b4 na . So she gas use her body

Profilbild von BENZ
BENZvor 2 Monaten

But why sheโ€™s denying the statement VDM made about her last time ?? VDM can never go wrong

Profilbild von Badru๐Ÿ‘ฝ
Badru๐Ÿ‘ฝvor 2 Monaten

She fit wan buy Urus

Profilbild von Austin Slay
Austin Slayvor 2 Monaten

E be like say na Lambo

Profilbild von Justnow(iDC)
Justnow(iDC)vor 2 Monaten

lol December don dey close ๐Ÿ˜…

Profilbild von Virgin_Searcher (He/Him) ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ˜Ž
Virgin_Searcher (He/Him) ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ˜Žvor 2 Monaten

Vaseline crew arriving

ร„hnliche Videos