ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Only in Nigeria ๐๐
43,641 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
28 ๆก่ฏ่ฎบ

Auntie please help me match here make I go check wetin do the car ๐

Please no comot leg oh,I dey back seat ๐ญ๐ฅน,my life is in your hands oh abeg

I don do am before

Sheโs reacting on cheap smoke

Baddie wey no fit afford Bolt na badi badi ๐ ๐

My country and different drama everyday

Lol Lagos precisely o. Hmm Lagos will test your mental health eh

Abeg donโt remove your leg o our lives lies in your leg๐

This country deserve award for ridiculousness๐๐๐

This thing no really special na.. Abi

๐ I can only imagine

I don't even understand what's going on

My country ehhhh

Everybody say how?

What happened because I didn't understand anything here

Nigerians eeeh ๐ wetin be dis

Walahi, APC NA FAILURE

Nigeria is such a wild place๐๐๐ญ

Abeg oo no remove your legs oo My life dey ur lap, use that lap hold am oo๐ญ๐ญ i dey middle seat

Omo watin be this ๐๐

Who mess?

Why is she covering her nose.......ur under dey smell?

You suppose shift leg small ๐

Smh

You sure say this babe dey shit

Aunty abeg no comot leg ๐ญ

Everything about this Country just bend ๐

I have done this before ๐๐ Commercial drivers no go kill us
