Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Only legends can relate to this 💯😂
10 Kommentare

WiseOnevor 11 Monaten
To comot hand from the pot sef go be war Cause the food go too sweet that moment 😂

TENIOLAvor 11 Monaten
No be lie 😂

LIVINGTRUTH_vor 11 Monaten
Aki & Pawpaw don do am before 🤣🤣

LIMITLESS 🚀vor 11 Monaten
Rice and beans 🔥 🔥 You don’t even need stew

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜vor 11 Monaten
Poor man pikin really suffer 😭😭

S.M.Avor 11 Monaten
Story of my life 😂😂😂

Qudus not kudus2vor 11 Monaten
All the time

Yung Ballervor 11 Monaten
You no go wan stop Cos the food too sweet That particular moment 😂

Cipheric Emjay 🪩vor 11 Monaten
lol, you go scrape the top,,, so your mama no go know 😂

She’s an “Akwa Ibom Girl”🥺vor 11 Monaten
Why is he doing that now ?
