Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Only legends will understand what’s happening in this video 😂👀
147,485 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Na this kind Gathering cultism for start..

I have said it many times, it’s only the mumu videos that these legends Dey understand Shey these legends them be fools?

They never see anything, once they come out of school, eyes go clear them

Bandits planning on attack 😂😂 They would be like for our territory 😂

You posted a video without explanation and you are saying only Legends will understand what's happening in the video Why not Send the video to the Legends and stop stressing us

nA so we dey run dice game that year lol

This school Dey delta, I sabi am na there my mum dey teach before

Na men way dey avoid class or assembly normally

Make board man no fuck up sha 😹😹😹

Bet dey go low-key

Secondary school cultism na the sweetest sha 🥲

If na your brother get this graph wey them dey plot sorry o

Them dey plan school fight or how them go steal from school farm

Those that turn out as agberos

Nah for here cultism dey start oooh

I remember back then bro

Dem fit dey discuss ball stuffs!

Government school no Dey fun like before bro

Cult boys, ndi ara

Which one be cult gathering again, no be gamble them Dey play? Either dice or card.

Dem wan bam one guy there I hear Ayeee

😂😂😂

How That one teacher that likes attacking and beating SS2 students go take collect on last Exam day 😆

Just shout Hey with deep voice and loud enough, na there you go see scattering 😂

Indeed its only for legendary dudes

Bamutation

We call them Illegal students that year

Na so i take go school for benin that year o ooo

Dem Dey play dice 🎲

The OUTLAWS

This na cult meeting

Aro baggers

Different settings
