Loading video...
Video Failed to Load
Only legends will understand why they bought four iPhone 7. ๐
1,368,868 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Make person bring me back come here if una know why

Use them to buy apple card and sell to men them in other countries

If na for gee level they just dey waste their time ๐

Nha to buy am find one small trench girl give, collect im pant after two month collect am back find another girl give, run that sh** again. U must buy like 2 incase u won dey chop 2 at the same time even 3 because one may get strong head and never want to return am. Experience

Which update dey go with am, na 7 I dey use Abeg

Bombastic bombers๐๐๐๐๐๐

Buy 4 login your iCloud on all, use one find girls wey you like for your area give her one Na she go find you come house do the do chase am collect your phone if she no wan leave am change your iCloud password. Na update No stress

Omo iPhone 7 ip no sharp again, I recently got three iPhone 7 for my boys yet my international relations acc just keep getting suspended on iPhone but not on android

4 iPhone 7 lol they don go pick Zelle funds of $8k 1 cl owner 3 middle man ๐๐๐คฆโโ๏ธ

All this one don Open H.K oo๐

Shey Philippines woman dey pay ?

Hk boys

IOS 17. Ino fit talk pass that one Legends go don understand

He Wan go share ham give his siblings

Snapchat levels

How much is iPhone 7

They brought the phone because of girl once you visit they will hand over 7 for her after constant knacking they will tell her they want to change the phone for her boom ๐ฅ nothing go sup again hope you get now ๐๐๐๐๐

BM

For bombing, but no levelโฆ mark go still burst am ๐คฃ

I will be in comment section i want to learn

Baba wan run ACH for Cash app

Bombing ๐

Yahoo no work again make them go learn work idiot them

They de store their money for inside btc wallet for the phone โฆ like they de use am keep their funds generally

Hk yaaa ๐

Press the games

Loaders๐ฅฑ

@ZSTORESAFRICA

@onlinewitola Stronger IPs

Hk chairman ๐

If itโs what Iโm thinking,First thing is theyโll do is jail break the phone.

CSA wayyyyy
