Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Only legends will understand why they bought four iPhone 7. ๐Ÿ˜‚

1,415,485 Aufrufe โ€ข vor 4 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von BIG BEE ๐Ÿ
BIG BEE ๐Ÿvor 4 Tagen

Make person bring me back come here if una know why

Profilbild von LORD OF EARTH ๐ŸŒ
LORD OF EARTH ๐ŸŒvor 4 Tagen

Use them to buy apple card and sell to men them in other countries

Profilbild von Wtf ๐Ÿฅท
Wtf ๐Ÿฅทvor 4 Tagen

If na for gee level they just dey waste their time ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bukolami
Bukolamivor 4 Tagen

Nha to buy am find one small trench girl give, collect im pant after two month collect am back find another girl give, run that sh** again. U must buy like 2 incase u won dey chop 2 at the same time even 3 because one may get strong head and never want to return am. Experience

Profilbild von Slot junior
Slot juniorvor 4 Tagen

Which update dey go with am, na 7 I dey use Abeg

Profilbild von Timzy Fashion
Timzy Fashionvor 4 Tagen

Bombastic bombers๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Yung endowed
Yung endowedvor 4 Tagen

Buy 4 login your iCloud on all, use one find girls wey you like for your area give her one Na she go find you come house do the do chase am collect your phone if she no wan leave am change your iCloud password. Na update No stress

Profilbild von Big Manchi
Big Manchivor 4 Tagen

Omo iPhone 7 ip no sharp again, I recently got three iPhone 7 for my boys yet my international relations acc just keep getting suspended on iPhone but not on android

Profilbild von สŸแด‡แด‹แดœแดขส
สŸแด‡แด‹แดœแดขสvor 4 Tagen

4 iPhone 7 lol they don go pick Zelle funds of $8k 1 cl owner 3 middle man ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von Badmus
Badmusvor 4 Tagen

All this one don Open H.K oo๐Ÿ˜‚

Profilbild von skylo
skylovor 4 Tagen

Shey Philippines woman dey pay ?

Profilbild von U6e ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
U6e ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 4 Tagen

Hk boys

Profilbild von Miracle Emmanuel
Miracle Emmanuelvor 4 Tagen

IOS 17. Ino fit talk pass that one Legends go don understand

Profilbild von Toby
Tobyvor 4 Tagen

He Wan go share ham give his siblings

Profilbild von Fela
Felavor 4 Tagen

Snapchat levels

Profilbild von Solomon John
Solomon Johnvor 4 Tagen

How much is iPhone 7

Profilbild von PEACE โœŒ๏ธโœŒ๏ธโœŒ๏ธ
PEACE โœŒ๏ธโœŒ๏ธโœŒ๏ธvor 4 Tagen

They brought the phone because of girl once you visit they will hand over 7 for her after constant knacking they will tell her they want to change the phone for her boom ๐Ÿ’ฅ nothing go sup again hope you get now ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ashanka
Ashankavor 4 Tagen

BM

Profilbild von @Brotherbros18
@Brotherbros18vor 4 Tagen

For bombing, but no levelโ€ฆ mark go still burst am ๐Ÿคฃ

Profilbild von THEBOOKGUY(TBG)
THEBOOKGUY(TBG)vor 4 Tagen

I will be in comment section i want to learn

Profilbild von IBN Batuta
IBN Batutavor 4 Tagen

Baba wan run ACH for Cash app

Profilbild von Mauriceโ„ข | ๐“ƒต
Mauriceโ„ข | ๐“ƒตvor 4 Tagen

Bombing ๐Ÿ˜…

Profilbild von Sanchman
Sanchmanvor 4 Tagen

Yahoo no work again make them go learn work idiot them

Profilbild von STAN-LEE๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿฆ…โค๏ธ
STAN-LEE๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿฆ…โค๏ธvor 4 Tagen

They de store their money for inside btc wallet for the phone โ€ฆ like they de use am keep their funds generally

Profilbild von Zii ๐Ÿฆ
Zii ๐Ÿฆvor 4 Tagen

Hk yaaa ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ibe Joseph Onwa (MOON)
Ibe Joseph Onwa (MOON)vor 4 Tagen

Press the games

Profilbild von ลคร‘6
ลคร‘6vor 4 Tagen

Loaders๐Ÿฅฑ

Profilbild von Joshua
Joshuavor 4 Tagen

@ZSTORESAFRICA

Profilbild von THE MAN CODE
THE MAN CODEvor 4 Tagen

@onlinewitola Stronger IPs

Profilbild von Sylvajay
Sylvajayvor 4 Tagen

Hk chairman ๐Ÿ˜…

Profilbild von ๐•ผ๐–š๐–‰๐–‰๐–š๐–Ÿ ๐Ÿ›ธ
๐•ผ๐–š๐–‰๐–‰๐–š๐–Ÿ ๐Ÿ›ธvor 4 Tagen

If itโ€™s what Iโ€™m thinking,First thing is theyโ€™ll do is jail break the phone.

Profilbild von Emperor Haile Selassie III
Emperor Haile Selassie IIIvor 4 Tagen

CSA wayyyyy

ร„hnliche Videos