Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Only Opueh can heal me right now 🤣😂
55,912 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

There’s no better send off than this to grandma 🤣

Walai sehh

Baba dey mourn now

You get

😁😁😁

Yoruba is a ridiculously beautiful and funny language 😂😂

Make Una Dey play ooo… The day they call me say my papa paied. I Dey my babe house. They called me around 10am. Around 3:30pm,the my third leg no respect himself ooo.. Na so he say he wan vomit. Na so I approve him to vomit. Vomitted 3times and he said thank you. Na me Dey mourn no be him…

Something must kpai a man

You get

Walahi hin do!!! 🤣🤣🤣🤣🤣 @Nifemi_Olu come and carry ur Ilorin. Brother

From Mourning To Moaning Too Bad

Person fit dey mourn still dey moan now, nothing spoil.

See as she dey push chest for front

Some men self control is zero 🥴

Lol 😂 allow joor

Ayiiiiii 😩🤣😂

As him Dey mourn make she Dey moan 😂😂

Make dem do 1 come born Iyabo or Yetunde…

Grandma self go burst laugh for heaven 😂😂

Na eye dey take dey cry no be okough now....okoough have his own thinking aswear

Baba want make she moan while he mourns.😂😮💨😁😁

Olobuuku ni bọbọ yi😂

😂

This guy no get joy o. 😃😃

Love it

Werey said Heeyyy haaaaa

😂😂❤️

This guy get lyrics 😂

@lollylarry1 🤣🤣🤣🤣🤣

This babe sabi act sha.....💯

Women go fess stress u with unnecessary talk b4 dem take position, bett y?!

Na different matter we dey address for here 🤣🤣🤣 Ototo looro 🤣

😂😂😂

Neutralization process 😹

She close door or not?
