Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Onwa December!! out now 🔥🔥
37 Yorum

Don Jazzy is too accessible for my liking

Give me two days and I don know all the lyrics of this hit

I Dey wait

I'm framing this,1st celebrity to reply me,thanks boss for the reply

This is a fvcking hit!!!! Damn! 🔥

I DEY JAM THIS GBEDU SINCE MORNING 🌅 #ONWADECEMBER

U no waka interstate again🙄

This coming Onwa December is my birthmonth and I hope to get the best gift of my life Onwa December on repeat 🔁🔥❤️ Nasboi too sabi jare 🔥🔥

Onwa December until Fulani herdsmen strikes

Christmas song don sure 🙌

Make sense!

.@DONJAZZY na happy soul.. nothing concern the man.. just come he go help you promote your song.. Make I even ask am for 2m… @DONJAZZY 😌

Nasboi if you like nor train ooo dey sing song with don jazzy make bandits nor Kee me for nothing I don start my own

Country dey spoil una dey drop onwa December

If u like use Micheal Jackson do promo na nonsense u de sing

Your music is funnier than your skits 😄. Don Jazzy, instead of giving you the truth, would still hype you up.” Bro stick to skits. Ok. 👍

Na Don Jazzy you take start?! 😭😭😭 Nasboi Fucking Crazyyyyyyy!!!!!! 😭🔥🔥🔥❤️

@Amaddream_ Song wey no sweet Even Dammy Krane sing pass you

First Umbrella carry us enter rain, now Onwa December wan carry us enter new year!! Nasboi no dey miss!!

That depends on how many people will remain after the kidnappings and kpaying

E go sweet gan if Davido Rimx this song

I love the song already, can’t wait

This music no sweet!

Bro carry this hit go TikTok Na dem sabi promote pass

This song is interesting, but the chorus is too complicated for people to easily sing along. Short catchy phrases are usually best for Charis that way you carry everybody along. But nice one I’m a massive fan.

Some people like music, some people find themselves there. What you have shown is that you genuinely love music. We see all your efforts. more grace

If you like go heaven go do PR, na pangolo rhymes be this !

Nice jam

Onwa December!!

What did I tell u bfr idolo Always tag me cuz I'm here for ur music

Omo your word play is top notch. Afro beats artiste with this kind of intelligence fit no reach ten. You Dey tap into some kind depth sha.

@DONJAZZY Too real

This song suppose sweet for December but bandit no go allow person flex with free mind

Don Jazzy voice go make sense for this hit kwa oh

You tried, keep it up

Una wey Dey trash talk this song Dey craze. The song dope die!

i go chop am well bruh 🔥 🎶
Benzer Videolar
Sensitive content
Out now🔥🔥🔥🔥🔥
RodWave
610,124 görüntüleme • 2 yıl önce
