Loading video...
Video Failed to Load
Opay una do this one oo 😭😩
33 Comments

This is a serious concern Most company expecially in nigeria don't put special persons in mind when designing their products

Omo if you go blind ur money don go be that 😂

Maybe opay thinks he is hiding the other eye in his pocket

What if Dem sey make we dey open teeth 😂 abaz own go decline sharp sharp 😂😄

No matter the pressure I don’t fellow trend, I have never use the bank before

I don laugh piss for body😭😭

Special consideration must be given to accessibility when designing products. I'm sorry that I laughed, this is definitely not funny.

You sef open your eyes nau 🤣

😭😭😭😭

😂 opay go stain your white 😂

Justice for one eyed Sunday

The annoying part is the open your mouth😭

What of blind people 😭😂

another type of pain Oomo who get two eyes no know wetin God do for ham ooo.

😂

😂🤣 justice for the one-eyed.

Are they twins ? 😁😁😂🤣🤣🤣

This is actually a big issue . Speaks a lot about tech accessibility .

Poor man pikin eyes dey see shege Oo!!! Ooh Chim💀😭💔😂

I started taking opay serious whn dey introduced face verification alot of pple account have been hack by yahoo boyz and one chance pple now I can sleep well knowing that my money is face if you steal my phone u cnt withdraw money from my opay u need my face @OPay_NG thank you

40-46 45,000

Adondie 😭😭😭😭

Accessibility in Design 💀

Open your two eyes, no dey stress us for office abeg

Chai

What did I watch 😭 😭 😂

Omo

Which one be say we have one eyes 😂😂 Ema gbami keh

Why himself go stay in the dark I no blame opay for all this na for security reason. it is to make every customers money to be safe because the level of Scammers in our society is really high so they have to tighten up there security.

Blind man no fit see big money send again

😭😭😭😭😭😭

Valid concern The developers should fix the bug

If U dey use OPAY, NO go where dem dey throw stone o
