Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Open doors 🤣🤣🤣

996,288 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤's profile picture
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 year ago

At this point, I just knew it was over 😭😂

RedDeer.Games's profile picture
RedDeer.Games1 year ago

You can check out My Cozy Room over here 👉 ✨

lobistars's profile picture
lobistars1 year ago

But door na door na 🤣🤣

ALABI NOT PASUMA 🎇's profile picture
ALABI NOT PASUMA 🎇1 year ago

Let’s leave this comedy thing for Sabinus , you too sabi 😂😂

MAZI AGBO's profile picture
MAZI AGBO1 year ago

Them will bring it down 🤣🤣🤣🤣

Meme Minister®™'s profile picture
Meme Minister®™1 year ago

Where sabinus see tractor to shoot skit 😂 Please waiting concern bread and groundnut oil which kin combination sabinus dey chop 😂

Meme Minister®™'s profile picture
Meme Minister®™1 year ago

Some of una no go watch video una go just dey comment rubbish

🅿️'s profile picture
🅿️1 year ago

Walai nobody dey touch sabinus for this skit making 😭😭😭

9ty6's profile picture
9ty61 year ago

You for just carry the car jeje Wetin I dey talk self 😂😂 you fit carry the car self make wahala still sup You’ve never made a successful move 😂

Sont_Mano's profile picture
Sont_Mano1 year ago

Sheyy na u wan use ur open door dey theif Instead make u use am Dey build house ,Dey buy properties

Islandboi 🧙's profile picture
Islandboi 🧙1 year ago

Sabinwa 🤣🤣🤣 make excavator no comot your head oo, we need you.

Related Videos