ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
OPERA MINI ๐ FT SWAGUU ๐ฆ OUT NOW!!!
34 ๆก่ฏ่ฎบ

@seyi_vibez Hope say u no put this one under Afrobeats ๐คจ

@seyi_vibez We Dey chop am for this side ๐ฅ๐ฉ OPERA- MINI by POCO-LEE & SEYI-VIBEZ OUT NOW!!!!!! Stream aggressively ๐ฅ๐ฅ @Poco_lee21 @seyi_vibez #explorepage #youngcrown

@seyi_vibez Which kind shrine juju song be this ๐๐๐

@seyi_vibez On Repeat Since 00:00 ๐ฅ๐คฏ

@seyi_vibez No worry NSNV dey for you

@Number1Akolade @seyi_vibez I don miss poco lee vocals on songs e don tey The intro nah sold out Beat go make you dance even if them rip you $7k๐ญ๐น Seyi vocals nah joy ๐คฉ

@seyi_vibez Igbe ika๐๐ฅ.. you use style useless

@seyi_vibez On repeat ๐ ๐ฅ

@seyi_vibez Busy body no fit see me

@seyi_vibez SEYI FANS NO DE USE AM PLAY AT ALL I SURE SAY THIS GBEDU GO ENTER TOP 5

@iceofcali @seyi_vibez

@Tomtomzy9Tomiwa @seyi_vibez See wetin grow up men dey sing and dance for 2026 maybe you and seyigba ๐คฎ think say we still dey 2024

@4urty_ @seyi_vibez God Abeg oo Shey this one na music too๐ญ

@seyi_vibez

@LayinkaX @seyi_vibez Poco

@seyi_vibez For your life no give Seyi this kind beat again ..na 2026 we Dey he don leave 2024 now โฆna still jam o but we no want this one again make I wait for swaggu๏ฟผ๐

@seyi_vibez

@seyi_vibez This is my honest reaction โค๏ธ is it okay ?

@ayocartel @seyi_vibez Dem no go force you to dance seh ๐น

@seyi_vibez On repeat joh

@ayocartel @seyi_vibez No cheating no ripping but some bastards still Dey do am

@seyi_vibez If this song get stream pass muyeez Bank alert first day. I go deactivate.

@seyi_vibez Another afro-rubblsh, country dey sp0il, dem dey drop fl0p siri play 0pera mini by dammy krane

@seyi_vibez Nah you go spoil afrobeat for us poco

@seyi_vibez POCO LEE and SEYI vibes want you this song collect people wife for opera mini !!!!!!!โฆโฆโฆ..?๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐คฏ๐คฏ๐คฏ๐คฏ๐คฏโ๏ธโ๏ธโ๏ธโ๏ธโ๏ธ

@seyi_vibez World star!!! ๐๐

@seyi_vibez Nah song be this ๐คฎ๐คข๐คฎ egbon adugbo ayeyin ti baje๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@seyi_vibez What a fl0p, Seyi-gba is already in his No-Hit Era ๐ Alexa play 0pera mini by dammy krane ๐ฅ

@seyi_vibez ๐ฆ๐ฅถ

@seyi_vibez

@This_authority @seyi_vibez There o ๐

@seyi_vibez

@seyi_vibez No seyi no vibe

@seyi_vibez music no b poc0 calling , e jus dey drop global fl0ps , siri play 0pera mini by dammy krane
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Bad Vibes ft. SWAGUU out at midnight
Celestial being
649,528 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
