Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
OPERA MINI 🔊 FT SWAGUU 🦀 OUT NOW!!!
34 Yorum

@seyi_vibez Hope say u no put this one under Afrobeats 🤨

@seyi_vibez We Dey chop am for this side 🔥😩 OPERA- MINI by POCO-LEE & SEYI-VIBEZ OUT NOW!!!!!! Stream aggressively 🔥🔥 @Poco_lee21 @seyi_vibez #explorepage #youngcrown

@seyi_vibez Which kind shrine juju song be this 😂😂😂

@seyi_vibez On Repeat Since 00:00 🔥🤯

@seyi_vibez No worry NSNV dey for you

@Number1Akolade @seyi_vibez I don miss poco lee vocals on songs e don tey The intro nah sold out Beat go make you dance even if them rip you $7k😭😹 Seyi vocals nah joy 🤩

@seyi_vibez Igbe ika😂🔥.. you use style useless

@seyi_vibez On repeat 🔁 🔥

@seyi_vibez Busy body no fit see me

@seyi_vibez SEYI FANS NO DE USE AM PLAY AT ALL I SURE SAY THIS GBEDU GO ENTER TOP 5

@iceofcali @seyi_vibez

@Tomtomzy9Tomiwa @seyi_vibez See wetin grow up men dey sing and dance for 2026 maybe you and seyigba 🤮 think say we still dey 2024

@4urty_ @seyi_vibez God Abeg oo Shey this one na music too😭

@seyi_vibez

@LayinkaX @seyi_vibez Poco

@seyi_vibez For your life no give Seyi this kind beat again ..na 2026 we Dey he don leave 2024 now …na still jam o but we no want this one again make I wait for swaggu😑

@seyi_vibez

@seyi_vibez This is my honest reaction ❤️ is it okay ?

@ayocartel @seyi_vibez Dem no go force you to dance seh 😹

@seyi_vibez On repeat joh

@ayocartel @seyi_vibez No cheating no ripping but some bastards still Dey do am

@seyi_vibez If this song get stream pass muyeez Bank alert first day. I go deactivate.

@seyi_vibez Another afro-rubblsh, country dey sp0il, dem dey drop fl0p siri play 0pera mini by dammy krane

@seyi_vibez Nah you go spoil afrobeat for us poco

@seyi_vibez POCO LEE and SEYI vibes want you this song collect people wife for opera mini !!!!!!!………..?🔥🔥🔥🤯🤯🤯🤯🤯⚔️⚔️⚔️⚔️⚔️

@seyi_vibez World star!!! 😇😇

@seyi_vibez Nah song be this 🤮🤢🤮 egbon adugbo ayeyin ti baje🤣🤣🤣

@seyi_vibez What a fl0p, Seyi-gba is already in his No-Hit Era 😂 Alexa play 0pera mini by dammy krane 🔥

@seyi_vibez 🦀🥶

@seyi_vibez

@This_authority @seyi_vibez There o 💃

@seyi_vibez

@seyi_vibez No seyi no vibe

@seyi_vibez music no b poc0 calling , e jus dey drop global fl0ps , siri play 0pera mini by dammy krane
Benzer Videolar
Sensitive content
Bad Vibes ft. SWAGUU out at midnight
Celestial being
649,528 görüntüleme • 2 yıl önce
Out Now ‼️ "Bride Price" Ft Yxng Alhaji 💐. Run It Up 🔊❤️🪘.
Terry Apala
79,468 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
NEW MERCH OUT NOW. 🤠🦀
Lucia 🩲🦀
36,742 görüntüleme • 18 gün önce
