Loading video...
Video Failed to Load
Opeyemi don see who get eim time๐
34 Comments

Ah, finally someone don expose the secret. Original perfume na 2 sprays max, but OpeYEMI dey use am like mosquito repellent. No wonder him dey smell like chemical factory. Well done, General!

Hold onnnnn โ๐ฝ Did I just watch someone bathe with perfume and another one bathe inside the car

Him finally talk wetin I wan type for the end of the video ๐ Perfume wey you buy 50k- 100k plus You no suppose spray am pass two times if na really original or else say your body na poultry

Best smelling man because you spray half bottle of 30k perfume ๐๐๐

Opeyemi don see shege. Him think say pouring half bottle go make am smell better, but na odour him dey cover. This video suppose trend pass the original review. Brutal and accurate!

You go just know say that opeyemi guy go dey ooze heat heat.

Na the way he dey pronounce the name dey pami ๐๐

I heard opuehyemi ๐๐

You don't spray good original perfume like this, just few spray will last for long.

The way the opeyemu look u go know say him either get mouth or body odour, him no fit escape one

Who applies perfume in that way and manner?

๐คฃ๐คฃ๐คฃ he has a point Because if the perfume is that good, you don't need to spray it that much before it will last on your clothes

The perfume must be fake because, e suppose choke am. True talk, next time just use am bath lol

Even me wey dey use cheap peff and body mist nor dey spray am like that... My peff and body mist cost below 10k and last me for 2 months+.. yet I still get compliments ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

But seriously, why is he spraying that much, does he have body odour?

No way heโs spraying original perfume like that without choking

No good perfume gets used like this. Has to be fake perfumes

That Opeyem guy will be smelling like a mortuary because I've never seen someone spray perfume like they are fumigating a rodent-infested space. What in the name of content is this? He is already a health hazard around kids

Opuehyemi I hear, abi my ears dey pain ni?๐ ๐คฃ๐

I was already like wtf till I reached his own commentary ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I dey hear OPUEHYEMI OPUEHYEMI ๐๐

๐๐๐ he said "Opayemi" cut the bottle and bath with the it... Don't waste our time.

Lol. I just wonder how strong the smell would be. It would be so choking. You won't even be able to appreciate the good scent

Iโm actually concerned about the car heโs sitting inside ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na car or na boat he dey inside? Isn't he worried about wetness?? To Opeyemi, if you have to use more than 3-5 sprays of any fragrance, you're probably better off taking his "baff am" advice or just buy a better soap and sponge. A perfume will not make you clean however u use it

E be like ope de fill those perfume bottles with water. They no even need to spray expensive perform like that for am to smell for your cloths. The guy de spray the perfume like insecticide ๐๐๐๐๐๐

Opuehyemi

Someone once said Opeyemi has body odour and with this rubbish he just posted heโs actually proving the person right ๐cos what in the name of God is this rubbish????

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญhe just gained a follower

That guy must have body odor cos hell no. Who spray perfume like this? He must be stinking so bad.

No be opuehyemi I dey hear so? ๐

That opeyemi go get body odour

Best smelling man in Lagos doesnt know to say โfloral noteโ, he say na flowery. Complex goat

Na opeyemi abi opuehyemi I dey hear ๐๐
Related Videos
Sensitive content
Opeyemi Famakin don finish this Xxssive๐ญ๐
Oyindamola๐
66,423 views โข 1 month ago
Opeyemi Famakin don vex o ๐ญ๐ง๐ปโโ๏ธโโก๏ธ
Oyindamola๐
120,818 views โข 9 months ago
