Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Optimal living
22,941 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

@Goddidddddd This lifestyle no be for people wey Dey work 9-5

@Goddidddddd It’s specifically for 9-5 ers oo Wake up 4am/5am and in an hour you are done and on your way to office

This your advice na for who guide

You guide na

You Dey shout guy

Bro just guide. E no really go far. Everything no go far.

But if I leave home now, how am I going to get those delicious food? I can't Keep ordering till I dye😢

Having a dumbbell as a guy is very necessary... Just got a pull-up bar, about to install it today

Super dad living it up fr

Nothing beats living alone

No be lie sha Staying in your parents house won’t give you enough freedom to do as you like Just make sure you move to a house that you actually like Make that money

na to come dey live with you na make we gather dey live the optimal life o😭😂

You wan ragebait me abi

@StopByron dkt

Is this a mini flat?

Yes

It looks very cool, I wish I can see this in onitsha omo

😂

lol optimal life isn’t for who never chop o

😭😭😭😭

Me wey dey drink only garri for my parents house, if i come go my own wetin i go chop?? Na only Jesus dey turn water into wine ,

Uncle emeka this ur 6AM no too bright 😂😭

how much did you get the walking pad

This is me😂😂

Bro you get agbero material for body😭

What if I’ve not been saving money?

😂😂😂😂😂

With money sha

No bro that’s not how we live in our 20’s you a nepo. Baby 😂 the real people are struggling In their 20’s

6am and day don break for your side boss

Na so na

Nbl

Omo your sitting room is small o chai Lagos landlords and their tiny houses😭
Benzer Videolar
Sensitive content
not optimal
Bojack
68,691 görüntüleme • 1 yıl önce
