Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Original content shoot don turn war between me and babe. 😂😭
15,565 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
41 Yorum

Elon caused it o 😂

Unah dey try oo

😄😄😄

Facebook content go full this app very soon 😂

lol, as long as it’s or🤣

The content must be made 😂

🤣🤣

Your babe get nyash oo

Una no serious for this kain fight 🤣🤣

😄😄

Wetin una dey do like this

Una payout go huge fr 😆

Dude have to be strong

Who won the belt?

Na you record this thing?

Con separate us first

She wan take your life 😂

Na you be that?

What in God’s name do they think they are doing??

😂 Na small content shoot una wan do, now e don turn WWE! Babe no wan cooperate at all.

She want all the money

😹😹😹Elon na you cause this one o

😂😂😂😂

Na die😄

All these people will wound each other

It’s time to create 😂😂

Omo 😂😂😂

Wonderful 😃, what is going on here.

God abeg 😂😂😂

babe no dey joke with the shoot at all

At all

No be lie 😂😂😂

Na wetin be this😅

She no want money?

You guys should stop this before this man lost the fight 🤦😂😂😂

Babe no gree finish the content, she change the script to UFC 😂😭

Easy abeg, u still need her

😂😂😂😂

😂😂😂

That A$$ tho

I no understand wetin them dey do oh 😂😂
