Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Osusu wahala😂 📍Effurun, Delta State.
61,658 görüntüleme • 26 gün önce •via X (Twitter)
17 Yorum

Na osusu money na the nigga carry RUN? 😂

Na Jobless girls dey do Osusu pass.

Do the Ambulance well

Osusu migwo 😂😂

You go don know say na somewhere inside Udumurie or Alaka be this💯 Na them.

What is osusu, please?

Osusu nai go end this country las las shaa

Infection girls

U see why e good to get dominant male for community? Cos supposed say dem carry dat girl go Enerhe go report the case The issue go Escalate cos those useless community leaders go worsen the case I like as area boys stand for the matter & their group of girls loyal & return back

Ekuke dem

Wahala

Most of dem wey Dey do dat osusu no get any work ooh, that’s why dere Toto no Dey rest just to pay for d osusu 😔🧐🤣

Wahala

What's osusu please?

I no this place

Lol

Delta and dirty girls
