Out at midnight.
1,202,086 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

@Iam_smeezy In big 2026? No put sand for my garri, no deh do like shagari? What does that even mean???

“I go only dey show you way, what worked for me, fit no work for you.” Na why we dey call am GOATTTTT!!! Too sabi mehnnnnn 😭‼️‼️‼️🔥🔥🔥🔥

Bro take your time😂 This song is not it.

Finally afrobeat don dey come back to normal Awon tenski ti fe kpami

To creatives, i know reviews matters a lot to your craft, please when you come online there are a lot of fools in the comments that will stay Rubbish to get the Elon pay, some just want to feel among by forming salvaged, please ignore them and do your thing ❤️they are useless!

Na the lyrics wey you say make we check be this? No put san san for my Garri, shagari? Crayon be careful

See as this low cut fit you

Na Crayon Boy spice Bahamas (Abi how dem de call the one weh sing tatata) and Morravey de set Afro beats back

Iono but why do you sound a bit different?

@ibitoye_jethro Baami is a hit already!!!!

Wetin be this? 😭😂

We are waiting patiently. Let's bust the speaker 🔊

You can hear the pain in his voice he's still trying to recover it's not brother God be with you

I’m UP !

Nawa o😂

Omor, and you been sabi sing that time o 💔

@Boytiphe I think say u don give up oooo

This one na Lavia for Mavins record

Abeg drop this song now

Omoor like play, like play dis guy don forget how to sing oo 🤦🤦

Wetin be this bro 💔 You cut dread loose your singing strength like Samson

Normally crayon get the colors for body, na since from "So Fine" I don dey believe am dey come

If Rema sing like this he go blow ?

Wait ooo! Say Crayon use Donjazzy and Mavin Record take do role out! Why are this boys moving like an ingrate? 🤷♂️ No be say you really sabi this song matter self 😏😂 Abeg shift!

Abeg na only me shame?💔💔😢

Seeing a lot of negative comments but this is nice. Well done 👍

Crayon on this one 👏

@beatsbymorph Hmm

Omo Afro beat fell off like mad 💔

That dance at the end was heavenly my bro 💃 😂 love you kpa @crayonthis

Lol, this guy to tey to blow with this yeye lyrics Weti be garri and shagari? For 2026?😂

Bro, wait, fess you play this thing give Don baba ???

This dance moves no too much for this song ? Abi na different song u dey dance to ?

As a DJ I’ll be honest, this one feels mid. You’ve got the fan base and the talent, so the music has to match that level. Step back in the studio and give the people something stronger.
